Jeje Ringtones

25 ringtones matching "Jeje". Here you can browse, listen and download Jeje Ringtones for free. Best Jeje Ringtones Download with MP3 file format for your Android mobile phone.

20
@Robbie
17
30
@Marta
116
Ah, let's get ready to rumble! (i-i-it's PJ) Hey, okay na Unto the matter (you know?) Everything wey we do Na jeje, na jeje Na jeje, na jeje (o boy you no understand?) Na jeje, na jeje Na jeje, na jeje (See) na wetin they want make I show them? I no dey like to dey show myself Na wetin they want make I show them? I no dey like to dey show myself Na jeje, na jeje, na jeje I dey do my thing jeje Na jeje, na jeje, I dey do my thing I get money, I spend am well I get brian, I dey use am well I get chiquito, I dey spoil am well I get followers, I dey follow them well The reason wey we dey here na to buy and sell But some people wey dem dey here na to quarrel and yell 99 problems na who you wan tell? Na to do am jeje, 'til the ringing of the bell One time for your money, two time for your mind If you're feeling what I'm feeling Happy with the feeling, and Arise and shine I say one time for your money, two time for your mind If you're feeling what I'm feeling Continue do your dealing and Arise and shine Na wetin they want make I show them? I no dey like to dey show myself Na wetin they want make I show them? I no dey like to dey show myself Na jeje, na jeje, na jeje I dey do my thing jeje Na jeje, na jeje, I dey do my thing Okay, na Na wetin dem go want make I do to show dem say I don craze now? Make I enter the place make I start to dey spoil ground If I start e no go finish, e no finish, e no finish, I swear down I swear down, eh eh I see you, you see me too Na different-diferent things we come here to do Some be lawyer Some na doctor too Some na minister Some na labourer too And so, and so what? Anything you do make you do am well Vulcanizer, vulcanize am well Senator, senate am well Do your best, make you no kill urself Live your life make you leave me rest 'Cause there's nothing wey you wan prove Hey, hey (See) na wetin they want make I show them? I no dey like to dey show myself Na wetin they want make I show them? I no dey like to dey show myself Na jeje, na jeje, na jeje I dey do my thing jeje Na jeje, na jeje, I dey do my thing Hey, I dey feel like doing plenty things Na where I go start? Abi make I wear my pant and start run things Where be that? From Festac, Ojuelegba cruising Everything they want to be doing Everybody get their own mouth Them go talk wetin dem wan talk Some go observe things Some go do things Some go dey criticize things Anywhere you dey, anywhere you dey Anyhow e be, anyhow e be You go like to understand how e be And we go like to play Na wetin they want make I show them? I no dey like to dey show myself Na wetin they want make I show them? I no dey like to dey show myself Na jeje, na jeje, na jeje I dey do my thing jeje Na jeje, na jeje, I dey do my thing If to say AIDS get cure Them for don bring am If motor dey fly Dem for don do am If to say Superman dey We for don see am If to say we fit see devil One time we for kpai am!
30
@Kanon
148
Je je je je je je je je je je je jejejejeeeee Make u go low(je) Make u, make u go low (jeje) Make u go low (je) Make u, make u go low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Oooh yeeeeeaaah Dis DJ dey kill me (je, jeje) My temprature rising its flying high (je, jeje) Body just dey sweet me (je, jeje) Mr.DJ put the song on replay (je, jeje) Make u go low(je) Make u, make u go low (jeje) Make u go low (je) Make u, make u go low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Yo on ur marks, lets go Tell the boys and girls we come, we don show Step up in the club Killing the dance floor Money plenty mi know mi cash we wan blow Rude boi me no care who you be Me no send anybody who no like who we be Anything u see na kuchi kuchi Mo tuchi tuchi So take ur deuces Broda mi le lo I don't give a damn yo If you wanna hate yo I no be Tony Yayo Je je je je je je je je je je je je jejejejejeeeee (come on) Dis DJ dey kill me (je, jeje) My temprature rising its flying high (je, jeje) Body just dey sweet me (je, jeje) Mr.DJ put the song on replay (je, jeje) Make u go low(je) Make u, make u go low (jeje) Make u go low (je) Make u, make u go low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) I got a reason why I wanna take u down low Cos Mr.DJ is telling me in case u don't know Na him dey run show Na me and you for dance floor Today we dey for techno Body go surely go low Shake ur body Make u move ur body Cos we no send nobody Shey u don dey soji Je je je je je je je je je Shey u don dey soji (come on) Je je je je je je je je je U, u don dey soji Dis DJ dey kill me (je, jeje) My temprature rising its flying high (je, jeje) Body just dey sweet me (je, jeje) Mr.DJ put the song on replay (je, jeje) Make u go low(je) Make u, make u go low (jeje) Make u go low (je) Make u, make u go low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) If u are sexy in dis club Put ya hands in the air Pput ya hands in the air Ppput ya hands in the air If ur looking so fly Put ya hands in the air Put ya hands in the air Put ya hands in the air If u are sexy in dis club Put ya hands in the air Pput ya hands in the air Ppput ya hands in the air If ur looking so fly Put ya hands in the air Put ya hands in the air Put ya hands in the air Come on Dis DJ dey kill me (je, jeje) My temprature rising its flying high (je, jeje) Body just dey sweet me (je, jeje) Mr.DJ put the song on replay (je, jeje) Make u go low(je) Make u, make u go low (jeje) Make u go low (je) Make u, make u go low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Come on Dis DJ dey kill me (je, jeje) My temprature rising its flying high (je, jeje) Body just dey sweet me (je, jeje) Mr.DJ put the song on replay (je, jeje) Make you go low (je) Make u, make u go low (jeje) Make u go low (je) Make u, make u go low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) Take it down low (je) Take it, take it down low (jeje) If u are sexy in dis club Put ya hands in the air Pput ya hands in the air Ppput ya hands in the air If ur looking so fly Put ya hands in the air Put ya hands in the air Put ya hands in the air If u are sexy in dis club Put ya hands in the air Pput ya hands in the air Ppput ya hands in the air If ur looking so fly Put ya hands in the air Put ya hands in the air Put ya hands in the air
Load more

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.