Home › Ringtones › Jeje - 2Baba

Jeje - 2Baba

free ringtone for iPhone & Android phones

@Marta
116
30 Sec

Jeje - song lyrics

Ah, let's get ready to rumble! (i-i-it's PJ)
Hey, okay na
Unto the matter (you know?)
Everything wey we do
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje (o boy you no understand?)
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje

(See) na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing

I get money, I spend am well
I get brian, I dey use am well
I get chiquito, I dey spoil am well
I get followers, I dey follow them well
The reason wey we dey here na to buy and sell
But some people wey dem dey here na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell?
Na to do am jeje, 'til the ringing of the bell
One time for your money, two time for your mind
If you're feeling what I'm feeling
Happy with the feeling, and
Arise and shine

I say one time for your money, two time for your mind
If you're feeling what I'm feeling
Continue do your dealing and
Arise and shine

Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing

Okay, na
Na wetin dem go want make I do to show dem say I don craze now?
Make I enter the place make I start to dey spoil ground
If I start e no go finish, e no finish, e no finish, I swear down
I swear down, eh eh
I see you, you see me too
Na different-diferent things we come here to do
Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so, and so what?

Anything you do make you do am well
Vulcanizer, vulcanize am well
Senator, senate am well
Do your best, make you no kill urself
Live your life make you leave me rest
'Cause there's nothing wey you wan prove
Hey, hey

(See) na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing

Hey, I dey feel like doing plenty things
Na where I go start?
Abi make I wear my pant and start run things
Where be that?
From Festac, Ojuelegba cruising
Everything they want to be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk wetin dem wan talk

Some go observe things
Some go do things
Some go dey criticize things
Anywhere you dey, anywhere you dey
Anyhow e be, anyhow e be
You go like to understand how e be
And we go like to play

Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them?
I no dey like to dey show myself
Na jeje, na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje, I dey do my thing

If to say AIDS get cure
Them for don bring am
If motor dey fly
Dem for don do am
If to say Superman dey
We for don see am
If to say we fit see devil
One time we for kpai am!

Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones

Similar ringtones:

20
@Robbie
17
MORE...[+]
Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones

More ringtones from 2Baba:

15
@Emmy
3,024
Ooh-ooh-ooh Ooh yeah-aah-aah-aah Just like the sun light up the earth, you light up my life The only one, I've ever seen with a smile so bright And just yesterday, you came around my way You changed my whole scenery With your astonishing beauty You coulda make a brother sin No ordinary thing, supernatural being, and ooh You are brighter than the moon Brighter than the star I love you just the way you are Girl, you are my African Queen I say you are the girl of my dreams You take me where I never been You make my heart go ding-a-ling-a-ling You are my African Queen You are the girl of my dreams And you remind me of a thing And that is the African beauty Ayy, ayy na so the story go Ayy, ayy na so the story go Out of a million you stand as one, the outstanding one I look into ur eyes Girl what I see is paradise You captivated my soul Now everyday I want you more ooh-ooh-ooh How can I deny this feeling that I'm feeling inside, eh No one that can take your place That cannot take your space That is a fact I cannot erase And oh, you are the one that makes me smile Make me float like a boat upon d nile Girl, you are my African Queen I say you are the girl of my dreams You take me where I never been You make my heart go ding-a-ling-a-ling You are my African Queen I say you are the girl of my dreams And you remind me of a thing And that is the African beauty Ooh-ooh-ooh-ooh Ooh-ooh-ooh-ooh Yeah, yeah na so the thing go Na so the story go You are my African Queen and I know, see I know You are my African Queen and I know, see I know See I know what I am feeling in my heart and in my soul Oh I know that it is love And I know that this love was surely sent from up above 'Cause you're the only one that I think of You are my African Queen And I know that this means that you're the only one that I will serve I'll give you my heart, my love, my body and my money Every other thing you think of, ilama Who could think of anything better than you Who could think of ever hurting you Sacrifice my all, I'll give it all to you You are my African Queen, for real You are my African Queen The girl of my dreams You take me where I never been You make my heart go ding-a-ling-a-ling You are my African Queen The girl of my dreams And you remind me of a thing And that is the African beauty Na so the story go
MORE...[+]

Set Jeje ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Jeje ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.