Home › Ringtones › Suru - Tekno

Suru - Tekno

free ringtone for iPhone & Android phones

@Hilda
8,347
30 Sec

Suru - song lyrics

Ah ra ra, ah ra ra ra ra ra ra

Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere

Dead body no dey gbefun
Zombie no dey zanku

Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body

You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di e
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di

Kilode, kilode
Why you dey cry oh mama
You want commit suicide
When you suppose dance makossa
Aye temi o
No kill yourself o, no kill yourself
You suppose dance makossa

Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe, ojuelegba
Ojuelegbe, ojuelegba

Dead di body no dey gbefun
Zombie no dey zanku

Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body

You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di e
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di

Eh le le le le le
Mama ileke
Mama kolegbe
Money wey you no get, you no get
No vex oh you mustn't be Balotelli or Caitlyn Jenner
You suppose dance makossa

Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe, ojuelegba
Ojuelegbe, ojuelegba

Dead di body no dey gbefun
Zombie no dey zanku

Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body

You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di o
Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di

Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Naruto Ringtones

Similar ringtones:

15
@Toby
0
It's Dana underground style Love me jeje love me tender huuuuh Love me jeje Love me jeje love me tender Love me jeje love me tender Moni Love me jeje love me tender Love me jeje love me tender Sùrù làyè ni mòní Love me jeje love me tender Love me jeje love me tender Love me jeje Baby make I eh Baby make I love you tender See water don pass è your garri oh Don pass è garri oh Baby make I love you jeje Baby make I do you jeje Baby make I mix you jeje like Kolaqalagbo like kolaqalagbo I've been running to you I've been dancing to you But you no wan show me love see my girl no gree Wàn lè bàmí see my girl no gree Wàn lè bàmí hey hi I've been running to you I've been dancing to you But you no wan show me signs see my girl no gree Wàn lè bàmí see my love no do That is why make you Love me jeje love me tender Love me jeje love me tender Moni Love me jeje love me tender Love me jeje love me tender Sùrù làyè ni mòní Love me jeje love me tender Love me jeje love me tender Love me jeje My baby no gree eh My baby no gree ahh Tell me what I've done to you tell me what I've don to you eh Baby no vex eh my baby no vex ahh Tell me what I've done oh eh what I've done oh ahh She want make I buy am her ring She want make I throw am party She want make I spray am money She want to call her paddies She want make I buy am her ring She want make I throw am party She want make I spray am money She want to call her friends for me I've been running to you I've been dancing to you But you no wan show me signs see my girl no gree Wàn lè bàmí hey see my girl no gree Wàn lè bàmí hey hi I've been calling you I've been texting you But you no wan pick my call see my girl no gree Wàn lè bàmí hey see my girl no gree That is why that why Sè mí bí obà bí òba Sè mí bí obà ah ah Bí òbà treat me like your king and you my Queen treat me like your king It's Dana underground style Dana style Eh It's Dana underground It's DUS oh Relyvant mixing Treat me like your king Treat me would you treat me like your king Oh noo treat me like your king and You my queen It's Dana underground style DUS
MORE...[+]
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 Call of Duty Ringtones

More ringtones from Tekno:

30
@Melina
409
I dey hear plenty scores (yeah) Say them no believe us (yeah) But na God dey bless us (But na God dey bless us) Their mouth e sharp like scissor Say they try their best to dey pressure me But I live my life, I send nobody, I live my life 'cause Peace of mind is underrated oh That's why I'm patient oh 'Cause I know my time is now Make nobody whine me oh Peace of mind is underrated oh That's why I'm patient oh 'Cause I know my time is now Make nobody whine me oh, at all Suffer no good Every day, I'm up to something So far, so good I'm up and grateful I remember I was wanting When guys were flaunting I see something That's why I dey go get code Pastorina, patori Big molly, shift for me Victoria, e don do me That's why I dey go, go, go, go Anytime I show, no apology Omoge 'cause I know that Peace of mind is underrated oh That's why I'm patient oh 'Cause I know my time is now Make nobody whine me oh Peace of mind is underrated oh That's why I am patient oh 'Cause I know my time is now Make nobody whine me oh, at all I dey hear plenty scores (yeah) Say them no believe us (yeah) But na God dey bless us (But na God dey bless us) Their mouth e sharp like scissor Say they try their best to dey pressure me But I live my life, I send nobody, I live my life 'cause Peace of mind is underrated oh That's why I am patient oh 'Cause I know my time is now Make nobody whine me oh Peace of mind is so underrated oh That's why I am patient oh 'Cause I know my time is now Make nobody whine me oh, at all (Mix Monsta)
30
@Cooper
25,322
Body dem Body dem Tekno Person wey know person E no dey kill person If you wan know person No go force person I no dey sick You wan gimme medicine I get money o You wan help me spend my money Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy (oh no) Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me oh-oh I'm a winner, I'm a winner (I'm a winner) Just believe that I'm a winner (I say just believe oh) I will never do it like you do it Just believe I'ma do it, do it Let me do it like I do it (how I do it) Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy (allow me o) Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself (ye, ye-ye, ye) (O mamamu) Kpe kpe kpe Kpriiikpe, body dem (O mamamu) Kpe kpe kpe (If you no want make I happy o) Something go do you Something go do you Water go choke you Thunder go yawa you Something go do you Something go do you Water go choke you Something go do you (Mix Monster) (X-blaze on the beat, baby) Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself Allow me to enjoy myself
20
@Ben
13,665
I no go play with your love oh I no go do you like that oh My baby I know how e start na Forever I go dey by your side oh Amaka garu oh Oya chop my money oh I no go do you jukpa oh You dey turn my radio oh I say Amaka garu oh Chop all of my money oh Eluku dance no be jukpa oh Baby girl say you try for me oh Try for me oh Say girl you do me something Wey nobody do me oh Girl I no lie, girl I no lie Girl you do me something Wey nobody do me oh Eluku, o jade, Eluku Kenyan girl with a big waist oh (Oh no no no my Kenyan girl) Everything correct with a fine face o Say girl your body banging like this And girl your body banging like that And for your love I dance like this Baby girl do it like that I no go play with your love oh I no go do you like that My baby I know how e start Forever I go dey by your side oh Amaka garu Oya chop my money oh I no go do you jukpa o You dey turn my radio oh I say Amaka garu oh Chop all of my money o Eluku dance no be jukpa o Baby girl see you try for me oh Try for me oh Say girl you do me something Wey nobody do me oh Girl I no lie, girl I no lie Girl you do me something Wey nobody do me oh Eluku, o jade, Eluku Girlie when you smile you're beautiful Just want see your face Girlie what you do unbelievable Girl you dey make me craze Say why you come dey do like this (Why you come dey do) Give it give it to me Say baby whine like this Say you dey I no go play with yur luv oh I no go do you like that My baby I know how e start na Forever I go dey by your side oh Amaka garu oh Oya chop my money o I no go do you jukpa o You dey turn my radio o I say Amaka garu o Chop all of my money o Eluku dance no be jukpa o Baby girl see you try for me, try for me oh Say girl you do me something Wey nobody do me oh Girl I no lie, girl I no oooo Girl you do me something Wey nobody do me oh Eluku, o jade, eluku asssh! Slim daddy dey Tekno on the band low eh The way you whine go Say baby gimme show I wanna high oh
15
@Ruaridh
51,062
Phantom Ye-ye-ye, yeah Phantom dey here so See e don tay wey we dey shayo E don tey wey we dey shayo See e don tay wey we dey manya o E don tey wey we dey manya Since 1960, ye-ye-ye E don tay wey we dey shayo Since 1930, no-no-no E don tay wey we dey shayo E dey do keletun, keletun, keletun Keletun, keletun, keletun E dey do your body Skeletun, skeletun, skeletun, skeletun, skeletun, skeletun E dey do kelepu, kelepu, kelepu Kelepu, kelepu, kelepu, kelepu E dey what? E dey do Skeletun, keletun, keletun, keletun, keletun, skeletun Baby girl your mummy, oya badi badney Baby girl punani, e dey whine follow me Ah She told me she met a punani Whenever she dey do You dey do corner me I say water, water dirty pussy cat, ah Baby girl, you know say that your body bad, ah If you want to do, girl we get the matter Baby girl you know, you can never be apart, ah E dey do keletun, keletun, keletun Keletun, keletun, keletun E dey do your body Skeletun, skeletun, skeletun, skeletun, skeletun, skeletun E dey do kelepu, kelepu, kelepu Kelepu, kelepu, kelepu, kelepu E dey what? E dey do Skeletun, keletun, keletun, keletun, keletun, skeletun Ah baby Don't you know you're killing me, oh baby Ehn, eh-eh-eh, oh no Baby, don't you know you're killing me, oh baby See e don tay wey we dey shayo E don tey wey we dey shayo See e don tay wey we dey manya o E don tey wey we dey manya Since 1960, ye-ye-ye E don tay wey we dey shayo Since 1930, no-no-no E don tay wey we dey shayo E dey do keletun, keletun, keletun Keletun, keletun, keletun E dey do your body Skeletun, skeletun, skeletun, skeletun, skeletun, skeletun E dey do kelepu, kelepu, kelepu Kelepu, kelepu, kelepu, kelepu E dey what? E dey do Skeletun, keletun, keletun, keletun, keletun, skeletun I say water, water dirty pussy cat, ah Baby girl, you know say that your body bad, ah If you want to do, girl we get the matter Baby girl you know, you can never be apart, ah Water, water dirty pussy cat, ah Baby girl you know say this your body bad If you want to do, girl we get the matter Baby girl you know it can never be apart, ah You hear me (Mix monster) You hear me You hear me now
30
@Elisabet
24,933
MORE...[+]

Set Suru ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Suru ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.