Home › Ringtones › Pappi - Punjabi

Pappi - Punjabi

free ringtone for iPhone & Android phones

@Sebastian
238
29 Sec
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones

Similar ringtones:

30
@Svea
0
Me n my guys we go live long we go chill we go flex We go ball say the pekelegomess And anybody wey go try to stress Shoot on sight I say na public announcement put dem girls in check All of my guys alla dem prepared For this place pepper no de rest No time for regrets Ma jaiye ori mi o I no care wetin dem talk e no concern me o I go be the best I can be o Mi o koba anybody joor ma koba mi o I just wan Jonze Jonze Jonze Jonze I just wan jonze Jonze Jonze jonze jonze Say my brother make you jisoro Collect money make you je a shayo Say my brother make you jisoro Make money make you je a shayo Hennessy ti wo body now I can't feel my legs now Help me call Aisha o Make she kon balance my system now Me I just Want to puff n pass Enemies I go jump n pass 2 4 7 always on my guard Ahn I no fit afford to loseguard Ma jaiye ori mi o I no care wetin dem talk e no concern me o I go be the best I can be o Mi o koba anybody joor ma koba mi o I just wan Jonze Jonze Jonze Jonze I just wan jonze Jonze Jonze Jonze Say my brother make you jisoro Collect money make you je a shayo Say my brother make you jisoro Make money make you je a shayo I just wan jonze Jonze Jonze Jonze I just wan jonze Jonze Jonze Jonze
30
@Hilda
0
Say we go dey dey dey We go dey oh yeah We go reminisce oh yeah Sipping Hennessy oh yeah I no fit come kill myself Dey dey dey We go dey oh yeah We go reminisce oh yeah Sipping Hennessy oh yeah I no fit come kill myself I no fit wish my brother bad We go make the money stack Good life omo cheers to that Me I want to chill and relax When the money come we go faji I go be the life of the party Say them say Who say I say okay I say no problem Shey you no de look face I bring the new wave And I go go all the way Say we go gyrate We go celebrate You suppose to know for sure Say we go dey dey dey We go dey oh yeah We go reminisce oh yeah Sipping Hennessy oh yeah I no fit come kill myself Dey dey dey We go dey oh yeah We go reminisce oh yeah Sipping Hennessy oh yeah I no fit come kill myself Celebration Me and my guys go celebrate till sunlight Jubilation Can you feel the vibration Happiness flowing everywhere Mama tell me say make I no fear No matter the situation Me I just want to sing my vibe Do anything wey me I like Think about the good things of life Say we go gyrate We go celebrate You suppose to know for sure Say we go dey dey dey We go dey oh yeah We go reminisce oh yeah Sipping Hennessy oh yeah I no fit come kill myself Dey dey dey We go dey oh yeah We go reminisce oh yeah Sipping Hennessy oh yeah I no fit come kill myself
MORE...[+]
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 One Piece Ringtones

Users also like:

30
@Majken
0
I de think of you all night and day I no fit wait to see your fine face again So many things When you no de with me I de reason many things Say I want you by myside by any means Got me going crazy You hypnotize me Say I just I just wan de with you There's no other girl I want but you Dance to the rhythm and blues You are the one I sing for boo Omo ologo logo logo to n bo ni Don't you dull me Omo ologo logo logo ton bo ni Don't you dull me Oh you know that You gat me confused Wetin I go do Don't make me lose my cool And I know that I don't want to lose you There's nothing I won't do for you So many things When you no de with me I de reason many things Say I want you by myside by any means Got me going crazy You hypnotize me Say I just I just wan de with you There's no other girl I want but you Dance to the rhythm and blues You are the one I sing for boo
30
@Celine
17
Oh baby why you de do me like that Why you de play me like draft Why you de scatter my plans I cannot think straight anymore Why you de do me like that Why you de play me like draft Why you de scatter my plans I cannot think straight anymore So long baby say for so long Waiting for your attention 7 shots now I'm so drunk Let me know if you no want Can't stop baby say I can't stop Show me love make I hold on Girl you be the one I need So I'm begging baby please Ay ay ay ay Make we no waste no time My pretty little dark skin girl Me no go ever leave your side Ay ay ay ay Make we no waste no time My pretty little dark skin girl Me no go ever leave your side Why you de do me like that Why you de play me like draft Why you de scatter my plans I cannot think straight anymore Why you de do me like that Why you de play me like draft Why you de scatter my plans I cannot think straight anymore Joor ma e lo Girl to you I surrender Say na you go be my forever I go de with you any weather Baby no lies Losing my mind for you Anything you want girl I go do And say me place no one above you Say everything na for you Ay ay ay ay Make we no waste no time My pretty little dark skin girl Me no go ever leave your side Ay ay ay ay Make we no waste no time My pretty little dark skin girl Me no go ever leave your side Oh baby why you de do me like that Why you de play me like draft Why you de scatter my plans I cannot think straight anymore Why you de do me like that Why you de play me like draft Why you de scatter my plans I cannot think straight anymore
15
@Novalie
0
So chill relax make you listen to this Nobody owe you a thing You gats fight for what you believe I know say brother things hard And I no come here to come tell you lies Very very soon you go realize o Say you go realize o Them no de tell person You go learn your lesson Everybody keep on searching For their own blessing Them no de tell person You go learn your lesson Everybody keep on searching For their own blessing Do your mind Do Wetin you sabi hold am tight No let anybody tell you lie Just know everything go de alright Jejely de live my life Steady steadily dey on my grind Give me something make I cool my mind Living the life cos I no fit shout I no fit shout Music be the only thing wey I know The only thing wey dey give me hope Na why I de put my heart and soul My heart and soul Anything I do Dem go want to know Even when I de try to live on the low Enemies dey wey no want make I blow Wey no want make I blow Them no de tell person You go learn your lesson Everybody keep on searching For their own blessing Them no de tell person You go learn your lesson Everybody keep on searching For their own blessing Do your mind Do Wetin you sabi hold am tight No let anybody tell you lie Just know everything go de alright Jejely de live my life Steady steadily dey on my grind Give me something make I cool my mind Living the life cos I no fit shout
MORE...[+]

Set Pappi - Punjabi ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Pappi - Punjabi ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.