Home › Ringtones › Mind - Pappi Jay

Mind - Pappi Jay

free ringtone for iPhone & Android phones

@Novalie
0
15 Sec

Mind - song lyrics

So chill relax make you listen to this
Nobody owe you a thing
You gats fight for what you believe
I know say brother things hard
And I no come here to come tell you lies
Very very soon you go realize o
Say you go realize o
Them no de tell person
You go learn your lesson
Everybody keep on searching
For their own blessing
Them no de tell person
You go learn your lesson
Everybody keep on searching
For their own blessing
Do your mind
Do Wetin you sabi hold am tight
No let anybody tell you lie
Just know everything go de alright
Jejely de live my life
Steady steadily dey on my grind
Give me something make I cool my mind
Living the life cos I no fit shout
I no fit shout
Music be the only thing wey I know
The only thing wey dey give me hope
Na why I de put my heart and soul
My heart and soul
Anything I do
Dem go want to know
Even when I de try to live on the low
Enemies dey wey no want make I blow
Wey no want make I blow
Them no de tell person
You go learn your lesson
Everybody keep on searching
For their own blessing
Them no de tell person
You go learn your lesson
Everybody keep on searching
For their own blessing
Do your mind
Do Wetin you sabi hold am tight
No let anybody tell you lie
Just know everything go de alright
Jejely de live my life
Steady steadily dey on my grind
Give me something make I cool my mind
Living the life cos I no fit shout

Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones

Similar ringtones:

MORE...[+]
Top 100 Civilization VI Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones

More ringtones from Pappi Jay:

MORE...[+]

Set Mind ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Mind ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.