Home › Ringtones › Tire You (feat. Davido) - Victor AD

Tire You (feat. Davido) - Victor AD

free ringtone for iPhone & Android phones

@Bobby
2,898
20 Sec

Tire You (feat. Davido) - song lyrics

Omo in this life
Have money o
You go suffer
Oh oh oh oh
No no no
Etins Records
It's Victor AD na na na yeah
It's Davido
OBO

It's either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neighbor
It's either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o

And as you see your mate dey update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And get double promotion
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you

I know say dem go talk say
I don come again
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?
O Lord I know say dem go say I too dey complain
Or that I wan come update my status again o
Don't get it twisted, life is beautiful
But the house and the cars is also meaningful
I'm grateful for good times, guy I no be fool
Even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face
Make I know if my headquarter correct or if all these na pretense
OBO
Lord I want to know

And as you see your mate dey update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you

Eh
Little boy, you gat work to do
My papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds
Them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe
No! I enter street as Davido
Oh! Some people say I no go blow
Eh! say people wan dey with OBO

I say thunder fire poverty
Fire burn my enemies
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody
Me and Otedola go gum body
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well

It's either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It's either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o

And as you see your mate dey update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you

Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
(Oh my God Fiokee)
You no dey work and pray
You want to succeed
Succeed o o o
(Tee-Y Mix)
E no dey tire you
OBO baddest
Chii

Top 100 Free Fire Ringtones
Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Naruto Ringtones

Similar ringtones:

30
@Rethabile
1,725
Dirty yourself Zaga that It's your boy eazi Mayorkun baby o Fresh on the beat Ah kini koko Baby malo bobo mi Very soon you go gbodo Go ta lenu be tomato pelu rodo Shine your eyes korokoro See the queue nibi ti won tin ta indomie Na so them be toba ti fe wa fe ya photo mi Nse ni won ma feyin be Eni to ti je lotto ri God Don spark up my life bi tise rewire o Bami blew peanutu oga oh She's been staring at my attire o Wa sunmo bi baby saya o Mi o wo panda baby mowo designer o My love for you no go expire o Feeling the burden of your chest na im I desire o Eh eh eh eh aunty maya o Baby I go love you tire Me I go love you tire!!! love you tire Ma baby I go love you tire Love you tire!!! love you tire Baby I go love you tire Baby I go love you tire!!! love you tire Baby I go love you tire Baby I go love you tire!!! love you tire My baby she be fresh walahi she no be baller Like bolanle If you see her yash walahi you go fall down Fall away She no be lepa walahi she be orobo Roborobo If you take her faraway Me I dey sing song!!! songolongo Open your door make I come inside Open your window make I see in side Ma lo slow baby o I get too much money I dey blow baby o Emi o wo panda baby mowo designer o My love for you e no go expire o Give me your body and your soul I dey desire o Eh eh eh eh aunty maya ooo Baby I go love you tire Me I go love you tire!!! love you tire Ma baby I go love you tire Love you tire!!! love you tire Baby I go love you tire Baby I go love you tire!!! love you tire Baby I go love you tire Baby I go love you tire!!! love you tire Omoni bembe ko bembe I am ready to pick up orente Make I coming si sade.wale Coz e be like say bad bele dey go crazy She see me she no be leave am She won mu mi to my villa She see money see gold she say Mayorkun guy you out of my league Work retire Work retire Work work work Rihanna My brother say collect e wire Yayaya ti la sa Do re mi fa so ti la la You know say I no like wahala Is Mayorkun Baby o Baby I go love you tire Me I go love you tire!!! love you tire Ma baby I go love you tire Love you tire!!! love you tire Baby I go love you tire Baby I go love you tire!!! love you tire Baby I go love you tire Baby I go love you tire!!! love you tire
30
@Jasmin
632
(Yeah-yeah, turn up, do me something omoge) Damn Girl you made promises, to me You promised to love nobody else, but me Oh baby see what you've done to me Why-oh, why-oh, why-oh, why-oh Why you do me so Anytime you passing by you do me something omoge (ah-ahh-ah) I say you do me something omoge And if na love you know I get am plenty omoge I give you plenty omoge Mamase-mamase-mamase, mamakusa, Say for you I go travel go Libya For you I go to sambisa, just to prove how much I love you Mamase-mamase-mamase, mamakusa Say for you I go travel go Libya For you I go to sambisa, just to prove how much I love you Only you girl, only you Nobody fit to take your place for my heart Only you oh, eh-eh Only you girl, baby only you Nobody fit to take your place for my heart Only you girl Shouldn't have done that to me my girl, you know I'm a Jadu You know I'm a jadu who loves you Stay with me, you for give me good loving Baby mi, you for be my one and only girl Anytime you passing by you do me something omoge (yeah, ah-ah) I say you do me something omoge And if na love you know I get am plenty omoge (yeah, ah-ah) I give you plenty omoge Mamase-mamase-mamase, mamakusa Say for you I go travel go Libya For you I go to sambisa just to prove how much I love you Mamase-mamase-mamase, mamakusa Say for you I go travel go Libya For you I go to sambisa just to prove how much I love you Only you girl, only you Nobody fit to take your place for my heart Only you oh, eh-eh Only you girl, baby only you Nobody fit to take your place for my heart Only you girl Mamase-mamase-mamase, mamakusa Say for you I go travel go Libya For you I go to sambisa just to prove how much I love you Mamase-mamase-mamase, mamakusa, Say for you I go travel go Libya For you I go to sambisa, just to prove how much I love you It's STG (Do me something omoge, omoge) (Do me something omoge) Damn, Fresh on the beat
30
@Giorgia
3,054
Gospel on the beat oh, Badda Man Why I am in the game, I be baba now And everywhere I go dem dey halla now And money just dey come no wahala now Wahala now, wahala now My Nigga B-red got his dollars now Sina Rambo is badder than All of you, all of you I said we are badder than All of you, all of you I said I am badder than All of you, all of you All of you, all of you Hey e And I remember back when In my fatherland Now I'm Nineteen and I'm richer than If you see my view, it's taller than Taller than, taller than And now my team is stronger than My manager is smarter than All of you, all of you Hey, he's badder than All of you, all of you If I do my own, dem go talk If I do their own, dem go talk If I want to shit dem go talk If I want to tweet, dem go talk If I wanna go out See how the man just grow uo If you want to know why Shut up your mouth and just grow up Oh Tubaba, you be baba now P-square dem be baba now Kokomaster e be baba now Baba now, baba now All my fans made me bigger than Because of them I'm bigger than Some of you, some of you Actually I'm bigger than All of you, all of you I'm bigger than All of you, all of you Listen NPZ you my brother man My girlfriend is fresher than HKN is better than, better than, better than I thank God for the master plan Baba God is surer than All of you, all of you Hey, he is surer than All of you, all of you Hey, he is surer than All of you, all of you
MORE...[+]
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones

More ringtones from Victor AD:

15
@Elisa
0
Looks like you Yeah look Looks like you, you Looks like you move backwards Way you move so slow Looks like you make moves But you move so so Looks like you move backwards Way you move so slow Looks like you make moves But you move so so Bought your girl Nintendo She smashing on bros We've been smoking to the dome I got ashes on my clothes I've been working overtime That cash is getting close When I'm not at the studio You can catch me on the road You can play with your nose You won't catch me with that coke You can play with the snow I'm too hot to be that cold You can play with them girls You won't catch me chasing hoes How you ask me what it takes But don't like what I propose Looks like you move backwards Way you move so slow Looks like you make moves But you move so so Looks like you move backwards Way you move so slow Looks like you make moves But you move so so Keep pushing my buttons If you want it lets go Y'all don't really want this smoke I'll roast your ass this ain't no joke Bada bing, bada boom Who the highest in the room From the womb to the tomb I just zoom, I just zoom Bitch you ain't woke You won't even fucking vote What you know about a goat I just, I just took an oath I just, I just left your college With a bottle that I stole I just, I just lost myself I just, I just lost my soul Looks like you move backwards Way you move so slow Looks like you make moves But you move so so Looks like you move backwards Way you move so slow Looks like you make moves But you move so so Where you going Where you at Put the city on the map Zombie land I double tap Going country, I'm done with trap You a rat, come up short We fill the gat Fill the gat Fill the gat Shoot you with the fucking gat I don't ever come back Not from that Not from rap Feel the wrath
MORE...[+]

Set Tire You (feat. Davido) ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Tire You (feat. Davido) ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.