Home › Ringtones › That Guy - Zlatan

That Guy - Zlatan

free ringtone for iPhone & Android phones

@Momoka
5,939
20 Sec

That Guy - song lyrics

Kapaichumarimarichopaco
(Chech)
Ayiii
(Change your Producer)
Astalavi, give them

Say
Adam chop apple
Abi you no dey read bible?
What will be will be, na english be obstacle
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy

If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry

Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy

Say
I thank God say I no give up
Dem foh dey whine me like Satan whine Jesus (je'omo)
I call them, so, dem no pick up
When I dey see this money, still dem no tell us

Dubai, Peckham, and I run am one kind
This your music, dem must see am worldwide (kilowi?)
You wan stop me? e be like say you wan die
You wan know wetin me and God don conclude for all star
Mr. Investor
As you dey vex, make you chop life oh
'Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go

Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry

Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy

I no wan come this life in vain
I no come this life to come fail
I no wan know hunger again
When my gbedu drop, all of them dide
Awon toh nipe "koshe shey"

Won pe mi nsin, won fe ba nshere
Ere ife tabi suwe?
E dakun, e je k'oro wa maye
Mr. Investor
As you dey vex, make you chop life oh
'Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go

Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa
I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry

Everyday, I dey thank God for my life
Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
(Timi Jay on the track)

Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones

Similar ringtones:

30
@Mirella
85
OK so I've stared a little long You can take my body, take my fingers and my tongue Oh you move like you know what's coming next Touching me, touching you, touching all around your legs I need you, I need you, I need you, you, you, you, you, you Get the message now I've got to have you girl Every guy needs a girl like you love Every girl needs a guy like me oh yeah Every guy needs a girl like you love See coz that's how it's meant to be Shall I come over shall I wait a little more? How much longer till I walk you through that door? Don't hold back the feeling we all know lies deep inside It won't be long now till you heart is open wide I need you, I need you, I need you, you, you, you, you, you Get the message now I've got to have you girl Every guy needs a girl like you love Every girl needs a guy like me oh yeah Every guy needs a girl like you love See coz that's how it's meant to be
MORE...[+]
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Civilization VI Ringtones
Top 100 Naruto Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones

More ringtones from Zlatan:

22
@Celeste
2,034
MORE...[+]

Set That Guy ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set That Guy ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.