Home › Ringtones › Tears for Naija - Ice Prince & CKay

Tears for Naija - Ice Prince & CKay

free ringtone for iPhone & Android phones

@Johanna
164
30 Sec

Tears for Naija - song lyrics

There's too much sadness you know
Everywhere... sadness
Mtcheeeeew
Sammy Gyang

If I prayyyyy
Heaven go hear my name o (heaven go hear my name o)
If I prayyyyy
Nothing go ever do me o (nothing go ever do me)

If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batallion
If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batallion

Hundred and forty eight died in Abuja
Abi na 42 dey carry for Kaduna
I say my brother, e dey do me like a mental case
Some kain things happening within my state
But if you know me
Brother if you know me
Brother if you know me
You know I got you
But if you know me
Brother if you know me
You go know say I go carry you one day (Its that key you know)

Now tell me why you go kidnap my sister eh
If I do the same make you think am eh
If I do the same to a brother like you
You know say yawa go gas on another man too
Tell me why you go bomb blast the park my Gee
Same place my Mama dey stack my fee
Same place I dey get my food to feed
Brother tell me why you do me like that o

E dey pain me E dey pain me
E dey pain me E dey pain me
Brother E dey pain me E dey pain me
E dey pain all of us o
E dey pain everybody eh
Once upon a time
During the days of Jagua
O my beautiful naija
Naija naija
O my beautiful naija so so so so sorry

Shey if you boom NEPA we go see light?
And if you kill a man does it feel right?
A fake soldier come my village in a daylight
Spray all the mama dem one by one
My beautiful Nigeria
Me nor get you no more
Me nor get you no more
Me nor get you no more
Me nor get you no more
Me nor get you no more

In 1996 you was better than that
In 1997 you was better than that
In 1998 you was better than that
But these days me nor get you no more
In 1996 you was better than that
In 1997 you was better than that
In 1998 you was better than that
But these days me nor get you no more feel like cry

You no suppose to kill Abuja one by one
You no suppose to kill Enugu one by one
You no suppose to kill Calabar one by one
You no suppose to send nobody to a grave
Imagine say na you wey dem do that
24 shots before you look back
Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey pull gat
So tell me why did you become like this my Gee
I want to know the truth so I can apologise for the things I did Oo

Chimo kukuruku
Kukuruku kukuruku
I used to know peace love harmony
Chimo kukuruku
Kukuruku kukuruku

If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batalion
If to say na me wey dey bomb blast
If to say na me wey dey carry gun
If to say na me wey dey shoot man
I for don tire to dey follow the batalion

If I prayyyyy
Heaven go hear my name o
Heaven go hear my name o
If I prayyyyy
Nothing go ever do me o
Nothing go ever do me

Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones

Similar ringtones:

30
@Aroha
1105
Into that void of silence Where we cry without sound Where tears roll down Where tears roll down And when your mother's violence Sent your soul underground Where tears roll down Where tears roll down
19
@Theresa
1,701
My features form with a change in the weather We can, we can work it out My features form with a change in the weather We can, we can work it out When the wind blows, when the mothers talk When the wind blows When the wind blows, when the mothers talk When the wind blows, we can work it out It's not that you're not good enough It's just that we can make you better Given that you pay the price We can keep you young and tender Following the footsteps of a funeral pyre You were paid not to listen, now your house is on fire Wake me up when things get started When everything starts to happen My features form with a change in the weather We can, we can work it out My features form with a change in the weather We can, we can work it out When the wind blows, when the mothers talk When the wind blows When the wind blows, when the mothers talk When the wind blows, we can, only we can work it out Some of us are horrified, others never talk about it But when the weather starts to burn Then you'll know that you're in trouble Following the footsteps of a soldier girl It is time to put your clothes on and to face the world Don't you feel your luck is changing? When everything starts to happen Put your head right next to my heart The beat of the drum is the fear of the dark My features form with a change in the weather We can, we can work it out My features form with a change in the weather We can, we can work it out When the wind blows, when the mothers talk When the wind blows When the wind blows, when the mothers talk When the wind blows, we can, only we can work it out
MORE...[+]
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 PUBG Ringtones

More ringtones from Ice Prince & CKay:

20
@Violeta
105
Ah run check Soldier go soldier come But e Barack demeji Barack demeji Barack demeji Men I've been down I've been heartbroke Look into my eyes You see the scar shows I remember times it was hard bro Make me wanna be rich Chapo Pablo Good flow my type is A+ I'm made from mayor city For sure they pay bucks Airport and hotel's the routine But when there's no booking I get mood swing I'm on the phone arguing with my lady She don't understand Why the boy's gone crazy I wish I could explain But the words all fail me I no go lie I wish it left mehn e pain me But moving on Keep it Gee for my people though You know my peeps in the street Need a likkle dough and You already know on the beat That I'm really pro The way I lit the lines you would think That I was sniffing Coke Asalama alaikum Alaikum Salam Only people are only Celebrating Ramadam Lebanon's Dons on my telephone Ain't no cupboard in my skeleton Everything happens for a reason Bless Life from a different prism Bless Lot of people locked up in pre (Cre cre cre) Bed time 7 o'clock in the evening Bless I must thank God that I'm breathing At least I got something I can believe in Mehn i had a crazy ass weekend I was swimming with sharks Right in the deep ends Bless OK OK I'm back with the flow No joken joken You gat a muscle up Cause no pain no gain All the boys wanna jon'soke soke I'm Blessed Dealing with a likkle bit stress Thank God say we no get sweat And I tok am with my full Chest I'm Blessed. nigga I'm Blessed Soldier go soldier come say, Barack demeji Barack demeji Barack demeji Soldier come soldier go say Barack demeji Barack demeji Barack demejii Everything happens for a reason Bless Life from a different prism Bless Lot of people locked up... Bless Bed time 7 o'clock in the evening, bless I've seen a grown man cry No tears in the eyes Only question is why See the scar's on the surface But the pain is inside It's a blessing to be free men Alhamdullilah Make money make friends Go to school and buy Benz Drive around the world But lookout for your men's On the ends Loyalty over respect man Sometimes is the best Respect is reciprocal and Sometimes they pretend Na so mad man dance Collect money for domot Another one do the same dance Dem pursue am comot And it's real bruv Life is such a rounding test I'mma do me and let my God Handle the rest. Bless Ah run
15
@Nadezhda
654
Masterkraft on the beat Pass me the condia Pass me the ice Pass me your body make i make you feel right Bad boy thing you already know Put it down smooth while i do it like a pro Ah nobody be cool like me Fresh and clean mama juice and gin You know man pro on the woman tin Bad boy Fella you know Buju Banton As you see me so i know like wahala As you see me like this i know like wahala Make we kill this show Cause when i enter the street My niggas dey Hala Put that tin on a replay Masterkraft on a replay Icey Prince on a replay Get money on a replay Gibberish on a replay Wine your waist on a replay Put that tin on ah replay Make money on a replay Pass me the cognac Pass me the ice Pass me your body Make I make you feel right Bad boy tin You already know I put it down smooth And I do it like a pro Nobody be cool like me Fresh and clean Mama juice and gin You know man Ah pro on the woman tin Bad boy Fella You know Buju Banton Tell me what you see When you look in my eye Real gangsta Old solja never die Real og Smoking real og Kush to the sky We nah fear police J town girls Dema know wassup Las gidi girls Like to put me on top Big daddy Ice Swag on check And I'm back with the flow With the sounds all fresh Put that tin on a replay Masterkraft on a replay Icey Prince on a replay Get money on a replay Gibberish on a replay Wine your waist on a replay Put that tin on ah replay Make money on a replay Pass me the cognac Pass me the ice Pass me your body Make I make you feel right Bad boy tin You already know I put it down smooth And I do it like a pro Nobody be cool like me Fresh and clean Mama juice and gin You know man Ah pro on the woman tin Bad boy Fella You know Buju Banton Pass me the cognac Pass me the ice Pass me your body Make I make you feel right Bad boy tin You already know I put it down smooth And I do it like a pro Nobody be cool like me Fresh and clean Mama juice and gin You know man Ah pro on the woman tin Bad boy Fella You know Buju Banton As you see me so I no like wahala As you see me like this I no like wahala Gibberish on ah replay Put that tin on ah replay Make money on a replay Girl you know the feelings all right, yeah Girl you the feelings all night On ah replay On ah replay Put in on repeati
MORE...[+]

Set Tears for Naija ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Tears for Naija ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.