Home › Ringtones › Rema Charm - Ice Cold

Rema Charm - Ice Cold

free ringtone for iPhone & Android phones

@Fraser
0
30 Sec
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones

Similar ringtones:

30
@Mayson
1,110
15
@Jesse
1,483
London (London, London) Another banger (banger) Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawee See body oh (see body, see body, oh) Ẹ'gbá mí oh (ẹgbá mí, ẹgba mí oh) E dey burst my bololo (e dey burst my bololo) Please, help me oh Me I don jam wetin pass me oh Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? (Wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor You too dey form with this love of a thing, baby, eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command, baby, do like I do Baby, front and back Give me boom-baka-boom Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby, allow me Tip you off with alawee Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am (yeah, yeah) I know you senior me (me) I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor Soco, ah (ay) Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby, you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy
MORE...[+]
Top 100 Free Fire Ringtones
Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones

More ringtones from Ice Cold:

30
@Hubert
184
Oh yes man, I tried so hard my dear to show that you're my every dream Yet you're afraid each thing I do is just some evil scheme A memory from your lonesome past keeps us so far apart Why can't I free your doubtful mind and melt your cold cold heart Another love before my time made your heart sad and blue And so my heart is paying now for things I didn't do, yes In anger unkind words are said that make the teardrops start Why can't I free your doubtful mind and melt your cold cold heart
MORE...[+]

Set Rema Charm ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Rema Charm ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.