Home › Ringtones › Nobody - Hotkid

Nobody - Hotkid

free ringtone for iPhone & Android phones

@Minenhle
2,532
15 Sec

Nobody - song lyrics

One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli
But them say they no wan gree

One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli
But them say they no wan gree

Which kind gbedu I never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up

Which kind gbedu I never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up

Oya who dey form boss where we dey (Nobody)
Who be chair man where we dey (Nobody)
Who dey form king where we dey (Nobody)
Who be honorable where we dey (Nobody)

Oya who dey form boss where we dey (Nobody)
Who be chair man where we dey (Nobody)
Who dey form king where we dey (Nobody)
Who be honorable where we dey (Nobody)

Tell me, tell me, who wan dey form boss
Aki fese sha kiri we no dey gum boss
2sec tawole bai everywhere just bust
Je rap lenu like say, like say we dey chop buns

Nisi ti level mi ti change
Gbogbo won fegba kilishi
Nigba ti chidinma rimi ni show ofe ya pics
Obe mi oni please,don't do me like this
Hotkid oma ti blow oma ti di celebrity

Any little thing wey we do them dey complain
Tell that your guy not to frustrate me
I dey jeje for my lane
Ojuelegba down to costain

Dem complain
Tell that your guy not to frustrate me
Iyee
For my lane
Ojuelegba down to costain

Which kind gbedu I never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up

Which kind gbedu I never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up

Oya who dey form boss where we dey (Nobody)
Who be chair man where we dey (Nobody)
Who dey form king where we dey (Nobody)
Who be honorable where we dey (Nobody)

Oya who dey form boss where we dey (Nobody)
Who be chair man where we dey (Nobody)
Who dey form king where we dey (Nobody)
Who be honorable where we dey (Nobody)

One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli
But them say they no wan gree

One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli
But them say they no wan gree

Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones

Similar ringtones:

27
@Momoka
119
I'm not bothered anymore... Because I have you... I am more than rest assured... Grew up in a yard in the trenches Where we could never dream far even with lenses Mo ti ṣe offenses Based on circumstances but he clean my sins Me I don't know what God saw but he see am since Since No. 11, traumatized by a lot of things I pushed away all my friends, couldn't trust human beings But he no leave me since... 'Cause nobody fi be who he be (Nobody) Nobody fi do the thing he do (Nobody) Nobody's worthy of the love wey he dey give freely (Nobody oh, Nobody) Looking at the things you done for me (Nobody) E done gimme a new philosophy (Nobody) Say I no need to worry 'Cause I have somebody like nobody (Nobody oh, Nobody) Nobody, mmh... Nobody, nobody Right from back in the days... All the pains, all the stains and all the chains That I caused for myself He took em' all away (took em' all away) He gave me grace... Gave me pace... Showed me ways... I will always be amazed by his love oh (by his love oh) When all of my PADIs been let me down (Let me down) Na Holy spirit wey dey calm me down (calm me down) When life challenges throway me for ground (throway me for ground) Na only him fi dey for me 'Cause nobody fi be who he be (Nobody) Nobody fi do the thing he do (Nobody) Nobody's worthy of the love wey he dey give freely (Nobody oh, Nobody) Looking at the things you done for me (Nobody) E done gimme a new philosophy (Nobody) Say I no need to worry I have somebody like nobody (Nobody oh, Nobody) Nobody oh I'm not bothered anymore... Because I have you... I am more than rest assured...
20
@Finley
1,894
Always crashing to the ground Always from the same height Always falling down And if you start a fashion now Make me a believer The seas will part somehow Staring at a silver sun I'm blinded I can see you almost in my town Nothing but a seat of blue Seperating seasons And I think of you Burning in the face of love Burning in the face of love Walking through a paper town Counting all the reasons to burn the others down Seems like every chance I take Brings me ever closer to being far away Black out Keep your colours dim So nobody can see you And let the ghost back in Leave me heading to the ground Always from the same height And always falling down Burning in the face of love Burning in the face of love Burning in the face of love Burning in the face of love (Falling I'm Falling Falling I'm Falling Falling I'm Falling Falling I'm Falling) (Building Building Building gone Buildng bones are hard to hold Mould is forming on the ground Nobody is lost Nobody is found) (Building Building Building gone Bulging bones are hard to hold Mould is forming on the ground Nobody is lost Nobody is found) Burning in the face of love Burning in the face of love Burning in the face of love Burning in the face of love
MORE...[+]
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones

More ringtones from Hotkid:

30
@Ariadna
11,674
Goke agba, moni ma nilari Magoke agba, moni ma nilari Magoke agba, moni ma nilari Magoke agba, moni ma nilari I tell you back in the days When me dey Ebute meta The niggas wey dey oh Dem no dey follow me play (never) Folake sofunmi pe Hotkid please please dey go your way (later) Now we hustle for pay oh Now the hustle don dey pay So I be like oh mama Mum see your boy don dey global now We dey go far now See the kind place we dey shut down now, yeh We started from instagram Take a look at me now I'm a super star We dey go far now See the kind place we dey shut down now (yeh) So I be like ozana, ozana, ozana Omo your boy don dey go far Ozana, ozana, ozana Omo your boy don dey kill shows Ozana, ozana, ozana Omo your boy don dey shut down Ozana, ozana, ozana Iyeee Ewo bi ola bamide Dem want dey follow me dey (alaye dey your dey) When the boy never make am dem say my mouth be like qote Moti mope moma korede Say blessings go still come my way Now each and everyday oh I just dey count my blessings So I be like oh mama Mum see your boy don dey global now We dey go far now See the kind place we dey shut down now, yeh We started from instagram Take a look at me now I'm a super star We dey go far now See the kind place we dey shut down now, yeh So I be like ozana, ozana, ozana Omo your boy don dey go far Ozana, ozana, ozana Omo your boy don dey kill shows Ozana, ozana, ozana Omo your boy don dey shut down Ozana, ozana, ozana Iyeee Goke agba, moni ma nilari Magoke agba, moni ma nilari Magoke agba, moni ma nilari Magoke agba, moni ma nilari
30
@Iminathi
182
Omolomo, omolomo, omolomo, omolomo Omolomo, omolomo, omolomo, omolomo Omolomo, omolomo, omolomo, omolomo Omolomo, omolomo, omolomo Goodness and mercy go follow you Assurance cover you, as far say I dey for you Ohh-yeah, bad belle no go reason you Money go fall on you, as far say I dey for you Ohh-yeah, na you dey make me sing Aye, aye, aye, aye o ma ma le-le, ohh-yeah Aye, aye, aye, aye o ma ma, ohh-yeah Aye o, aye, aye, aye o ma ma le-le oh-oh-oh Aye, aye, aye, aye o ma ma Abeg no dey pretend o Shebi na you talk say you wan trend o Na so she dey call me big head o 'Til she gave me a big head, oh no Shebi na you talk say you wan trend o I'm a star boy, so she say make we link up for the weekend o I say yah, I say ohh, e ma le Ohh, I say yah, e say ohh, e ma le But na you dey make me sing Aye, aye, aye, aye o ma ma le-le, ohh-yeah Aye, aye, aye, aye o ma ma, ohh-yeah Aye o, aye, aye, aye o ma ma le-le oh-oh-oh Aye, aye, aye, aye o ma ma Omolomo, omolomo, omolomo, omolomo Omolomo, omolomo, omolomo, omolomo Omolomo, omolomo, omolomo, omolomo Omolomo, omolomo, omolomo
30
@Rethabile
172
Me i just dey luck up I wan dey turn up Make my wizzy soco soco yeah Kori mi gbemi debi rere oo I get money i don dey chop up I go dey jogor Na him i jam this Gboko gboko yehh She wan collect me from my baby oo Baby come over baby My baby Come closer I no go fall hand oo baby I don dey fall in love Toyin tomatoe I wan see my inlaw baby Baby am in love baby I no go fall hand oo baby Me i don dey fall in love tete I don dey kpai with you ikebe Hausa see back he should shege Because of you don williams go sing reggae She said she don't like soft guys so i go harder Your matter be like Larry guys don dey go Gaga This girl talk say she mad so i go madder I gat my eyes on you Logo big brother Me i don dey fall in love mogbe eruku don dey fall in love Me i don dey fall in love mogbe eruku don dey fall in love Me i don dey fall in love mogbe eruku don dey fall in love Me i don dey fall in love mogbe eruku don dey fall in love Me i just dey luck up I wan dey turn up Make my wizzy soco soco yeah Kori mi gbemi debi rere oo I get money i don dey chop up I go dey jogor Na him i jam this Gboko gboko yehh She wan collect me from my baby oo Baby come over baby My baby Come closer I no go fall hand oo baby I don dey fall in love Toyin tomatoe I wan see my inlaw baby Baby am in love baby I no go fall hand oo baby Dont you cast girl baby do it on a low with Me If i come you go go with me Take it fast take it slow with me Baby moni Gbe kin gbe My baby moni Gba kin Gba oo No go cast your boy abeg no go turn toke makinwa oo Me i don dey fall in love mogbe eruku don dey fall in love Me i don dey fall in love mogbe eruku don dey fall in love Me i don dey fall in love mogbe eruku don dey fall in love Me i don dey fall in love mogbe eruku don dey fall in love Me i just dey luck up I wan dey turn up Make my wizzy soco soco yeah Kori mi gbemi debi rere oo I get money i don dey chop up I go dey jogor Na him i jam this Gboko gboko yehh She wan collect me from my baby oo Baby come over baby My baby Come closer I no go fall hand oo baby I don dey fall in love Toyin tomatoe I wan see my inlaw baby Baby am in love baby I no go fall hand oo baby
30
@Bokamoso
561
So te nu e (ah, ah, ah, ah) So te nu e (ah, ah, ah, ah) O ma n beru Aja, but ko n beru doggy Kilo fe mu? Mo fu ni Coke, o tun order Trophy E kin she'mo Otedola, mo ni ke ye ma copy Praise the Lord, Halleluyah E ba n yon'bo Anobi Boredom ti mu werey, everyday na thriller (o mu, thriller o) Set awon Jemina, omo to n fidi ya speaker Omo yapa ni Idumota de Akerele Shitta (o por o) If you're crushin', shoot your shot 'cause life is short like knicker Para-pa-pa-pa, pa-ra-pa-pa Para-pa-pa-pa, pa-pa-pa-pa Para-pa-pa-pa, pa-ra-pa-pa Para-pa-pa-pa, pa-pa-pa-pa So te nu e Ah, oni mo like iranu (of course) pe mo fe fo hun pa ni O fun mi lori mo choke e (wah) I give her head, she ran (o sare o) Nibo lori ri werey, ejoh, nibo loti r'emere (oh-oh, yepa o) Ah, o loun fe fun mi blow job, ishey o ni feere E peele, sister elukusa, e fine o, kilode te ye n buga Megan Thee Stallion Agege lo wan bi oh E joh, ta lo megun wa We dey ball harder an shey'lebi oh ah A wa shere n bi oh Mo le fi "Kid" s'rukomi but e sir, e wa mio n shey "Baby" oh O ma n beru Aja, but ko n beru doggy Kilo fe mu? Mo fu ni Coke, o tun order Trophy (omo ale) E kin she'mo Otedola, mo ni ke ye ma copy (wah) Praise the Lord, Halleluyah E ba n yon'bo Anobi Boredom ti mu werey, everyday na thriller (o mu, thriller oh) Set awon Jemina, omo to n fidi ya speaker Omo yapa ni Idumota de Akerele Shitta (wah) If you're crushin', shoot your shot 'cause life is short like knicker Para-pa-pa-pa, pa-ra-pa-pa Para-pa-pa-pa, pa-pa-pa-pa Para-pa-pa-pa, pa-ra-pa-pa Para-pa-pa-pa, pa-pa-pa-pa Ah, ah, ah, ah So te nu e (ah, ah, ah, ah)
MORE...[+]

Set Nobody ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Nobody ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.