Home › Ringtones › Na Wetin - Nasco Owens

Na Wetin - Nasco Owens

free ringtone for iPhone & Android phones

@Kai
0
30 Sec
Top 100 Fortnite Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones

Similar ringtones:

30
@Mathieu
4,378
15
@Eoghan
19,506
Bros if you no love am Wetin you gain? It's Victor AD nah nah nah eh Pray for grace my G I say pray for grace o Oluwa magbegbe mi I want all this money No wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh Lord as I dey grind, I dey hustle Bless me with this money Lord na your hand I dey I say make you run am for me oh If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no buy the benz Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no get control Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) Lord you know wetin me and you don talk Make e manifest oh baba The street na by grace, no be who hustle pass dey carry first oh Na your grace I take dey live I no fit play attack and defence oh, at the same time And I thank you Lord say even when I dey cast You still give me the talent The gift make I pass o (Phone rings) Phone dey ring Na family dey call oh If no be billing, na something dey sup oh Anyhow e be, omo money is involve oh Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh So much pressure on a male figure I say in dollar, I still want that ten figure I need the kind money wey go make Dangote say "Who be this black skin man wey dey worry am?" If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no buy the benz Wetin we gain? (Wetin we gain?) Wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no get control Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) This year I want to buy motor This year I want to buy house This year I dey pray make oluwa no pass me by Cos I prace for grace my G It's not written that you will find or you seek But you never find that which you do not seek Omo this is the tip of the life It's not for the shallow man that we still dey grind eh (Phone rings) Phone dey ring Na family dey call oh If no be billing, na something dey sup oh Anyhow e be, omo money is involve oh Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh So much pressure on a male figure I say in dollar, I still want that ten figure I need the kind money wey go make Dangote say "Who be this black skin man wey dey worry am?" Oluwa magbegbe mi I want all this money No wan take the same step wey I take last Year wey no work for me oh (Wey no work for me) Lord as I dey grind, I dey hustle Bless me with this money Lord na your hand I dey I say make you run am for me oh If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no buy the benz Wetin we gain? (Wetin we gain?) Wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no get control Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no buy the benz Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no get control Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
20
@Bianca
374
I just hold my body for one corner (hol' am) See Abena chilling for the corner (she dey roll am) Me no bother nobody Money dey flow, no stopping Baddie ask wetin dey sup? Emi 'pon deck na me dey pop Wetin be love if the money no dey? Wetin be love if the raba no dey? Wetin be love if the money no dey? No dey, dey, dey Wetin be love if the money no dey? Wetin be love if the raba no dey? Wetin be love if the money no dey? Brother tell me, sister yarn me Yeah Enter the sunshine, enter my setting baby Make we go oversea No dey form Don Jazzy I will take you to the island Take you to foreign place Make breeze coolie your body We no send anybody 'Cause back when I was broke Zero love Nobody love me, nobody send me Now I'm cute Now am funny Now am handsome and you want some, 'cause Wetin be love if the money no dey? Wetin be love if the raba no dey? Wetin be love if the money no dey? No dey, dey, dey Wetin be love if the money no dey? Wetin be love if the raba no dey? Wetin be love if the money no dey? Brother tell me, sister yarn me
MORE...[+]
Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones

More ringtones from Nasco Owens:

30
@Lusy
13,426
I was born by the river in a little tent Oh, and just like the river I've been running ever since It's been a long, a long time coming But I know a change gon' come, oh yes it will It's been too hard living, but I'm afraid to die 'Cause I don't know what's up there beyond the sky It's been a long, a long time coming But I know a change gon' come, oh yes it will I go to the movie and I go down town Somebody keep telling me don't hang around It's been a long, a long time coming But I know a change gon' come, oh yes it will Then I go to my brother And I say, Brother, help me please But he winds up knockin' me Back down on my knees There been times that I thought, I couldn't last for long But now I think I'm able to carry on It's been a long, a long time coming But I know a change gon' come, oh yes it will Say I know that a chance is gonna come one day I know change gonna come I know, I know, I know Still I know a change gonna come Yes it'll Yes it'll Yes it'll
MORE...[+]

Set Na Wetin ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Na Wetin ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.