Home › Ringtones › Na God - Duncan Mighty

Na God - Duncan Mighty

free ringtone for iPhone & Android phones

@Eliott
2,049
30 Sec

Na God - song lyrics

Wene Mighty
It's another hot one
Wene mighty lei
You you you you...

No matter what you do. No be everybody we go like you
Even if you be the world's best some people go de call you oluku
...call you oluku
But I know say who Chineke don bless no man can curse
...no man no man
I no need to rush, rush
Cuz I de tek am by force, force
Omo nobody can stop o, stop o
Omo na God, na God na God...
You you you you...
Nanannananana...

So many know me as otu badu ...otu badu
Wetin Baba God do for me, I de shine no be iche badu
Some people go de binu for yo
At the same time go dey jolly wit you
I wonder why this life na your paddy be the person we go spoil your day
No happy to dey see your face
I wonder why dem forget say: Ihe etinyere gi bu agu na onu
Something we dey for God hand eh

Ekwensu aga emetu ya aka?
No way
Onye iro aga emetu ya aka?
No way
O no O no O no I say...

Woaaaahhh wana wana o
My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh
Gbalagala O
Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o
O-o-o-, na-na-a, o-o-o-
Mek you live am for God eh, show it to God eh
Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you
A na na na na na na

No matter what you do. No be everybody we go like you
Even if you be the world's best some people go de call you oluku
...call you oluku
But I know say who Chineke don bless no man can curse
...no man no man
I no need to rush, rush
Cuz I de tek am by force, force
Omo nobody can stop o, stop o
Omo na God, na God na God...
You you you you...
Nanannananana...

So when things fall apart, and for the center sey e no go fit hold
Olikwa dem wish you go down, dem never know the plan of the lord
My broda neva neva mind dem. U betta neva neva mind dem
We are gonna conquer, whether na for hunger
I no go surrender, cuz I know jehovah
Alpha and Omega
If I call him Allah, Him go give me power, wey go mek me hamma
I go tuwara ya mma mma
Si ya na' omela
He's my defender

Oooooo
Woaaaahhh wana wana o
My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh
Gbalagala O
Yeaahh, na na na na na na na, I thank the lord o
O-o-o-, na-na-a, o-o-o-
Mek you live am for God o, show it to God o
Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

A na na na na na na
O boy na ma broma is the best
Ona maruna wene mighty
So put your best in what you're doing
Mek you no despise your little beggining
If you think say na left dem go fail you
If you think say na right dem go laugh you

When you turn around... dem go gbalaga
Betta put your head down–oooo
And look up to the sky yeaaaa

And pray to God to help you now
Woaaaahhh wana wana o
My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh
Gbalagala O
Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o
O-o-o-, na-na-a, o-o-o-
Mek you live am for God eh, show it to God eh
Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

A na na na na na na
No matter what you do. No be everybody we go like you
Even if you be the world's best some people go de call you oluku
...call you oluku
But I know say who Chineke don bless no man can curse
...no man no man
I no need to rush, rush
Cuz I de tek am by force, force
Omo nobody can stop o, stop o
Omo na God, na God na God...
You you you you...
Nanannananana...
Right about now, Kunsi I and I
A me man, holy man and bad man
Duncan Mighty sekkle down wit da metal dance
Una lekwu una want so
Una don't know?
A Duncan Mighty production
Cool
Yayow, watcha, it's a Port Harcourt west song...

Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones

Similar ringtones:

30
@Inaya
0
OGFE RYTHM.I dey beg oo hmm I dey beg oo don't let me to fall oo Ti Tizz Beat, Call me swizzy isselleooo. So many things wey my eyes Don see Wey mouth no go feet talk, All days me day grinding May that boy go fit chop Everywhere wey me go to Trouble here and there No be joke oo Even the hustle e choke oo Oya check all the junction Na loto, Am feeling inside inside me Can you feel what I feel Me speak to Jah in spiritual Make e bless our generation Oyeee... Thank God say man no be God oo Baba God na beg I day beg oo Shebiii oluwa lonshe owo But as I day sick for your blessing oo I day beg oo baba God na beg I day beg oo Don't let me to fall oo Baba God na beg I day beg oo Na my turn to shine oo Baba God na beg oo, I day beg ooo Always my mommy just day pray for me May the blessings mercy follow me, For the obstacles we go Jump am pass, As we skip year 2020 You go skip your porverty Me I don reasons so many thing This life is so stressful, Me day pray for the blessings Life e no easy my brother eee Face your own make I do my own As far say man no be God ooo Last last we go jakpe kpe kpe ... Thank God say man no be God oo Baba God na beg I day beg oo Shebiii oluwa lonshe owo But as I day sick for your blessing oo I day beg oo baba God na beg I day beg oo Don't let me to fall oo Baba God na beg I day beg oo Na my turn to shine oo Baba God na beg oo, I day beg ooo Every where wey me go to Trouble here and there no be joke oo Even the hustle e choke oo Oya check all the junction Na loto, Am feeling inside inside Me can you feel what I feel Me speak to Jah in spiritual Make e bless our generation Oyeee... Thank God say man no be God oo Baba God na beg I day beg oo Shebiii oluwa lonshe owo But as I day sick for your blessing oo I day beg oo baba God na beg I day beg oo Don't let me to fall oo Baba God na beg I day beg oo Na my turn to shine oo Baba God na beg oo, I day beg ooo I day beg oooo...
MORE...[+]
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones

More ringtones from Duncan Mighty:

15
@Nuria
765
I like to dream Right between the sound machine On a cloud of sound I drift in the night Any place it goes is right Goes far, flies near, to the stars away from here Well, you don't know what we can find Why don't you come with me little girl on a magic carpet ride? You don't know what we can see Why don't you tell your dreams to me?, fantasy will set you free. Last night I held Aladdin's lamp, and so I wished that I could stay. Before the thing could answer me well someone came and took the lamp away I looked around, a lousy candle was all I found. Well, you don't know what we can find Why don't you come with me little girl on a magic carpet ride? Well, you don't know what we can see Why don't you tell your dreams to me? fantasy will set you free. Close your eyes girl, look inside girl, let the Sound take you away. You don't know what we can find Why don't you come with me little girl on a magic carpet ride? Well, you don't know what we can find Why don't you come with me little girl on a magic carpet ride?
MORE...[+]

Set Na God ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Na God ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.