Home › Ringtones › My Africa (feat. Azana) - Chike & Simi

My Africa (feat. Azana) - Chike & Simi

free ringtone for iPhone & Android phones

@Penka
918
30 Sec
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones

Similar ringtones:

30
@Abril
0
YolyBoy Charap pap pap parap Parap parap parap parap parap Oh my Africa Why man dey work like machine To get one naira, to get one dollar Oh my Africa Why man dey work like machine To get one naira, to get one dollar Come to Africa Where boys dey hustle like a mental Omo over here no be first class Man no fit rest no break time Even for the Naija Wey be say na giant of Africa Notin dey for ground wey we see hah Our leaders dey talk wetin dey want We dey try, e dey hard woh Some even die for the try woh I dey cry, e dey bad woh Wetin you go do you wan chop I no go lie, I no go lie I dey feel for boys Wey dey hustle hard woh No be lie I say no lie Boys dey hustle all day and night hey I no go lie, I no go lie I dey feel for boys Wey dey hustle hard woh No be lie I say no lie Boys dey hustle all day and night Oh my Africa Why man dey work like machine To get one naira, to get one dollar Oh my Africa Why man dey work like machine To get one naira, to get one dollar Omo you know omo you know Over here na anywhere Wey your belle face Omo dey hear make you dey hear Nobody care whether you go school na na Do and get money yeah No be for bloody yeah Try get clean money No dey there dey dulling na na I no go lie, I no go lie I dey feel for boys Wey dey hustle hard woh No be lie I say no lie Boys dey hustle all day and night hey I no go lie, I no go lie I dey feel for boys Wey dey hustle hard woh No be lie I say no lie Boys dey hustle all day and night Oh my Africa Why man dey work like machine To get one naira, to get one dollar Oh my Africa Why man dey work like machine To get one naira, to get one dollar Oh my Africa Why man dey work like machine To get one naira, to get one dollar Oh my Africa Why man dey work like machine To get one naira, to get one dollar
MORE...[+]
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones

More ringtones from Chike & Simi:

30
@Jordanka
4,758
30
@Petja
153
Let the night fade away (fade away) I wanna see her I wanna see her tomorrow (see you tomorrow) My body no fit stay one place Anytime, anytime Anytime wey I see her pass by Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Give me love make I own Make I carry you come my world And if you come no letting go And if you come no catching cold I get a skill wey I like to show Bad guy with a heart of gold I don tell you, now you know I can't keep this on a low Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you
30
@Gergana
3,793
Some people wey you meet Go show you good loving Oh them go come your way No let them go away For me I hold, for me I hold my baby For me I hold, for me I hold For me I hold, for me I hold my baby For me I hold, for me I hold Some people in your life Are there to make you smile Oh they will take your pain And give you so much joy For me I hold, for me I hold my baby For me I hold, for me I hold For me I hold, for me I hold my baby For me I hold, for me I hold Some go tell you, say na you be one and only, call you baby Some go promise, when time come them fail When the times are good them go call you Boo Them go stand beside, claim to love you When the times are hard them go just bail Na why I hold, na why I hold my baby, na why I hold Na why I hold, na why I hold, na why I hold my baby so Na why I hold, na why I hold For me I hold, for me I hold my baby, for me I hold, for me I hold
MORE...[+]

Set My Africa (feat. Azana) ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set My Africa (feat. Azana) ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.