Home › Ringtones › Mellow (feat. Killer Boy) - Zonar

Mellow (feat. Killer Boy) - Zonar

free ringtone for iPhone & Android phones

@Natalie
0
30 Sec

Mellow (feat. Killer Boy) - song lyrics

I like the things that you do
Oh my baby
Me and you omo ka joma jete
Make you move non-stop
O ma ba ola nle
Say make you do the things
That you do oh mi girl
Pon a replay
If you call me make i come Moma tete
Make i no go loose gaurd
On you baby
Bornie and clyied
Romeo and julie
Na you i want
Other girls wanna do me
Na you dey
Dey console me
Say na you dey hold me
Whenever i'm lonely
You so bad
Baby you dey ride
Ride ride
Come baby girl
Make we go boogie down
In a me ride we dey cruise round town oh
Baby oh yeah

Hello baby hello
Sweetie sweetie yellow
The way that you bend low
You go make a bad man mellow
Hello baby hello
Baby jé a jòma roll
Me i gbadun this your parol
You go make a bad man mellow

Spiritually Something
Wetin you do young boy
Wey go make your body sick Omo na one thing
No dey do me strong thing
Wa
No dey put hand for breast and swear
Because i know say all the girls cheat
Omo you do me
Strong thing on a high way
If i kiss you i no go tell nobody You dey jonze me
On a high grade
She say make we vibe
Make we gyrate
Skin to skin her body tightly
Baby do me on a normally
See her body calling me

Hello baby hello
Sweetie sweetie yellow
The way that you bend low
You go make a bad man mellow
Hello baby hello
Baby jé a jòma roll
Me i gbadun this your parol
You go make a bad man mellow

Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones

Similar ringtones:

22
@Riko
85
Call me Yo! Boy When the money drop with my Gee demma see me outside I Pull up with the chick one side She don dey ponto my thing omo koko mysire She know say man no fit tired I put my hand on her chest she dey breath everytime Biggy man no fit shy I say make i check on my thing omo odor my mara Say your body fit payan By the way you Ko By the way you Ko By the way you Kokomytin Omo we don dey go Shey we don dey go Girl we don dey go magazine By the way you Ko By the way you Ko By the way you Kokomytin Omo we don dey go Girl we don dey go Shey we don dey go magazine Shinorita I know you bad Give me gbedu make your body balance Come make your body balance Oh girl you bad You know the vibe Shey you like it Abi you guide I say don't make your body tired o Baby don't let your body tired o You see that life i go chop that thing ah Before na Garri i dey soak my thing ah When money dey you come dey Gum body ah Anyhow e be i go roll my thing Ah See that life i go chop that thing ah Before na Garri i dey soak my thing ah Anyhow e be i go roll my thing Ah When money dey you come dey Gum body ah When the money drop with my Gee demma see me outside I Pull up with the chick one side She don dey ponto my thing omo koko mysire She know say man no fit tired I put my hand on her chest she dey breath everytime Biggy man no fit shy I say make i check on my thing omo odor my mara Say your body fit payan By the way you Ko By the way you Ko By the way you Kokomytin Omo we don dey go Shey we don dey go Girl we don dey go magazine By the way you Ko By the way you Ko By the way you Kokomytin Omo we don dey go Girl we don dey go Shey we don dey go magazine Cinorita I know you bad Give me gbedu make your body balance Come make your body balance
MORE...[+]
Top 100 Naruto Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones

More ringtones from Zonar:

19
@Kokona
0
As i dey my dey I dey work for my pay Everyday no holiday I dey hustle Monday to Saturday Won Wa n bere bawo mo shey shey And if i show you love my Gee Shey you go reciprocate Many people no dey value real But Them go always want to follow the fake You can never bring me down You will never see me frown Oil dey for my head You will never see me drown Say we go dey elevate Bashey N jaiye lor Money go dey collate Sapa fe wole Mo sare ti gate Make my money long Pass bill gate Phone don dey beep Money don come up Koleremi nobani mo stubborn But life no be shibi shi Mafi jogor Omoyami Jhor enu o shey o Monbe baba ko fami lowo soke Ko balancia kinle rale o Ojojumo mon sapa miofe Oluwa mi jhor jhor jhor jhor Working everyday and every angles All through night If na yawa call me later o If you love me then i love you back Money Dey involve Ajilo motor no be sinner o Say we go dey elevate Bashey N jaiye lor Money go dey collate Sapa fe wole Mo sare ti gate Make my money long Pass bill gate Say we go dey elevate Bashey N jaiye lor Money go dey collate Sapa fe wole Mo sare ti gate Make my money long Pass bill gate Monbe baba ko fami lowo soke Ko balancia kinle rale o Ojojumo mon sapa miofe Oluwa mi jhor jhor jhor jhor
15
@Akari
0
Dripping in my loius V Mo n sha gbo rocking gucci I'm getting to this money My brother man no worries Baby the way you dance and grind The way you twist and whine The way you You give me rumba style Me i like that kind style yeah Baby girl i need girl i need your company Oh baby come and put it all on me Fi ibadi yen lulu When i'm in the mood omoge na you kode si elomi Aiye yi ole Aiye yi oje ni Omo oba sare ja mi Kilo n lor lori titi Omo oro mi sare gbowo lo miami Aiye yi oje ni Every night steady bombing Ti mo gbe omo meji Titi pelu bekky Emi ni mo laye mi All night all night we up all night All night all night all night All night all night all night All night we up all night all night All night all night we up all night All night all night all night All night all night all night All night we up all night all night Aye yii o pe meji Yes you know the vibe She be feeling the boy I've been running this town steady on my grind Bobo fẹ pawo Bobo fẹ jaiye Mo lé wọn lere lori titi If you hatin' on me is a pity Dollar dollar bills I'm chasing So many cheques I'm cashin So many bars I'm dropping Fast life I'm living Crystal I'm sipping All the fine girls I'm banging Aye n lọ Bebe n lọ yeh All night all night we up all night All night all night all night All night all night all night All night we up all night all night All night all night we up all night All night all night all night All night all night all night All night we up all night all night
MORE...[+]

Set Mellow (feat. Killer Boy) ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Mellow (feat. Killer Boy) ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.