Home › Ringtones › Many Things - Zinoleesky

Many Things - Zinoleesky

free ringtone for iPhone & Android phones

@Ajla
3,685
20 Sec

Many Things - song lyrics

Tomsomirisoninagor

Hm-hey, mama said, "You don't need no interception, you are perfect
Because of your imperfection, uh-uh-uhn
Anywhere, any direction, wey you go, say
Never beg for no affection," uh-uh-uhn
Melo-melo ni mo fe so with the tension?
Dem wan put me under pressure, uh-uh-uh
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now, I got people waiting for my next song

Mummy just dey tell me, "Ride on"
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
He look my life and gimme two chance
And, as omo ogbon, mo ride won
But still, I no too gas
I no dey go to church, but I no do jazz
Now you see, I'm living good life

'Cause many-many things, many-many things
I know say I small, but my eyes don see
Many-many things, many-many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist, oga, I no dey resist
Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
But, no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach you pass professor on the road
So, no ask me where I learned from, uh-uh-uhn
Always moving with precaution
Men, I swear say you no fit catch me for junction, uh-uh-uh
Ever since I dropped my first song
Me, I know say the next one go be the best one, uh-uh-uh
K'emi gan toh d'omo tan so
Men, eye too see, melo ni mo fe so?

Mummy just dey tell me, "Ride on"
No be say na me do pass (no be say na me do pass)
Baba just decide to gimme through pass (Baba just decide to gimme through pass)
He look my life and gimme two chance (He look my life and gimme two chances)
And, as omo ogbon, mo ride won
But still, I no too gas (I no too gas)
I no dey go to church, but I no do jazz (I no do jazz)
Now you see, I'm living good life

'Cause many-many things, many-many things
I know say I small, but my eyes don see
Many-many things, many-many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist, oga, I no dey resist
Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans
But, no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don't need no interception, you are perfect
Because of your imperfection, uh-uh-uh
Anywhere, any direction, wey you go, say
Never beg for no affection, uh-uh-uh
Melo-melo ni mo fe so with the tension?
Dem wan put me under pressure, uh-uh-uhn
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now, I got people waiting for my next song (Timi Jay on the track)

Top 100 PUBG Ringtones
Top 100 One Piece Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones

Similar ringtones:

MORE...[+]
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Naruto Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones

More ringtones from Zinoleesky:

MORE...[+]

Set Many Things ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Many Things ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google

By joining, you agree to Terms of Service and Privacy Policy

Upload content

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service ,and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.