Home › Ringtones › Love Song (feat. Duncan Mighty & Victor AD) - Larry Gaaga

Love Song (feat. Duncan Mighty & Victor AD) - Larry Gaaga

free ringtone for iPhone & Android phones

@Rayana
1,422
30 Sec

Love Song (feat. Duncan Mighty & Victor AD) - song lyrics

Gaaga Music
It's Victor AD nanana yeah eeeh
Duncan Mighty
Larry Gaaga
Did I just hear just hear somebody say My girl you not complete, ai
Who them be? Who they here? Who they come wey wan compete, ai
My favorite song o
I put you on repeat ooh
Cause if you no dey My story no complete oh
Mama and papa no like me
Poor boy from the street and dem no like me
My former plan na to nak all your friends
But as you don come My life e change my trips eh
Natural simple Easy going ma zobo
Lovely smile and dimple Girl you burst my head
This is not the regular love song
Not something from your regular thoughts
As I no fit give you VIP trips But for
My heart you no go dey the regular place
Say make dem leave me o Girl I go fight community for you o
And if them leave o I say I go break bottle for my chestoh baby
Make dem leave me o Anything I go do for you baby
Make den leave me o Make dem leave me o
Settle down plan for marriage Last year my girl but the money no come
Engagement ring I give you no be
Gold We change'am when the money go come
Even if you dey hurry o baby I no go forget you
Engagement don too tey baby you wan turn Lord of the ring o
Biko biko biko don't go baby
Only you o for call my lady
All dis boy's dem dey eye you baby
But them make you no fall my lady
Eworiwo odoyewu Na you make me go high Oh baby oooho
Say make dem leave me o Girl I go fight community for you o
And if them leave o I say I go break bottle for my chest baby
Make dem leave me o Anything I go do for you baby
Make den leave me o Make dem leave me o
For your sake I go gbu madu o
This love na tuka mi yen nufelu Abou kini uuuhuuh
And nobody can make me feel this way, this way
Girl e bu lema biko byama luri abe,
Larry Gaaga no Mighty, o tu bad fu anishe wumbehu, oooooh,
Larry Gaaga
Larry Gaago no Mighty, o tu bad fu anishe wumbehu, oooooh,
Say if dem leave me o Girl I go fight community for you o
And if them leave o I say I go break bottle for my chest baby
Make dem leave me o Anything I go do for you baby
Make den leave me o Make dem leave me o
For your sake I go gbu madu
I go gbu madu
For your sake I go kill person eeehh
And I go pe person eeeeh
Larry Gaaga no leave story We go wound person eeeeh
Tell them say eeeh
Larry Gaaga

Top 100 One Piece Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 PUBG Ringtones

Similar ringtones:

30
@Suzanna
18,993
Nwanyoma (Nwanyoma) Keep it cool Oma (keep it cool Oma) Nwanyoma (Nwanyoma) Keep it cool Oma (Keep it cool Oma) Nwanyoma (Nwanyoma) Keep it cool Oma (Keep it cool Oma) Nwanyoma (Nwanyoma) Keep it cool Oma (Keep it cool Oma) I wanna be like this This love can't be like this I wanna do like this If love can't be like this Odo yewu, uyemo Too much love, uyemo Odo yewu, uyemo Too much love, uyemo Only fakers be loving when you have eh eh When e red, them tuwama when e red eh eh ehh Only fakers be loving when you have When you have When e red, them tuwama when e red When e red Odoyewu, where you dey? Seh you go dey when money no dey oh? Seh you go dey when body no dey oh? Seh you go dey for me if I no pay oh? Odoyewu, make I know oh Say make you show me plenty love Make I know ohhh See, only fakers be loving when you have When e red, them tuwama when e red Only fakers be loving when you have eh When e red, them tuwama when e red eh eh eh Oh no, nwenyalan this love Kabu yes werin this love Oh no good love Oh no no Star Boy, obanwalam risi nwoni why? Obun eze pitakwa oh Oh no no no Nwanyoma Keep it cool Oma Nwanyoma Keep it cool Oma Oya, Nwanyoma Keep it cool Oma Nwanyoma- Nwanyoma Keep it cool Oma- keep it cool Oma Make I love you, odo Die for me, odo Sexy lady oh, make I be your bobo Say I go die for your matter oh Sogulema odo, gbakalama odo Say na me be your bobo oh yeah Only fakers be loving when you have When e red, them tuwama when e red Only fakers be loving when you have eh When e red, them tuwama when e red eh eh eh Oh no, nwenyalan this love Kabu yes werin this love Oh no good love Oh no no Star Boy, obanwalam risi nwoni why? Obun eze pitakwa oh Oh no no no I wanna be like this This love can't be like this I wanna do like this This love can't be like this Odo yewu, uyemo Too much love, uyemo Odo yewu, uyemo Too much love, uyemo Only fakers be loving when you have eh eh When e red, them tuwama when e red eh eh ehh Only fakers be loving when you have When you have When e red, them tuwama when e red When e red Ono nike nifoni, hmn hmn hmn Ekeji love ne me risi, isi Ditwaiji Tuwai bansin no maya bansin Ekun bansin It's Killer Tunes
30
@Ayan
418
You are the one that am singing for You are the one that am talking to You are the one oh my baby Obula small thing oh no no no no Wene mighty eh OH no no ai ai eh Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) Obula small thing Adamma See the way we are moving stronger After the bad belle dem back to Your win dance See the way you do your thing Like obama You make to the world to know that Am an overcomer I no go lie you be my sugar banana Na u still dey high me pass Marijuana Since I met you girl I don hammer Hammer Baby make we tunbolo tunbolo Tunbolo oh nwaiiiii Since I met you girl I don hammer hammer oh waiiiii Since I met you girl Baby tunbolo tunbolo tunbolo Oh nwaiiiii Oooooo I don hammer wene mighty ehhh Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) Baby let me say the truth If i if i do you wrong Ema binu All I need is you Cos everything i see u girl I wan do The way you turn your waist Nwanne lenu ukwu eh The way you dey use ur sometin I am so confused Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) The more they look The less they see But the more i look Is the more i see The more they look The less they see But the more i look Is the more i see Nobody can tell the reason Wey make me to write this song For you Nobody can tell the reason Wey make me to write this song For you baby Anytime I want to do I think of you Imana Obula small thing After all I put you through You still love me I say baby Anytime I want to do I think of you Imana Obula small thing After all I put you through You still love me oh oh Oh no no no no baby I love you girl I no go lie Oh no no no no baby Na u i know walahi talahi Obula small thing small thing Obula small thing small thing Wene mighty leeeiii Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) Oga eme mu isi mgbaka Baby if you leave my life Somebody fit mental Baby if you off your light So make we dey go (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow) So make we dey go oo (we go dey go) Make we dey flow (we go dey flow)
30
@Rayan
313
INTRO Oku oku-o-o Duncan mighty Amiko (te) Young wealth Tese pisakwo I-l-o-ve you I-l-o-ve you I-l-o-ve you I-l-o-ve you I love you And that's why I love you I love you And that's why I love you I love you And that's why I love you I love you Ah Baby mo You too package hey (You too package) Baby mo You too package hey-y-y (You too package) Mini ma gallant tiwa savage o (Tiwa savage) Na your character way Prompt this marriage (This marriage) Baby baby mo-o-o (Asanwa na you) Hey-hey-hey-y-y (Asanwa na you) Baby I will never let you down (Asanwa na you) Emana e gbakala Mmadu ishi way (Asanwa na you) Nwere mo-o-o My baby o, girlie If I break your heart It's like oil spillage Because I took my time to Study your love pass porage You came to me When things was rough But yet, we dey manage Ayi E dey like to cook Yam porage (hey-y) Ma mama like am She gave me courage oh Okanu nwere puruma way Is a heritage ah For this my early age May God bless the marriage Nwgwanu erie ku wonu o Baby mo you too package (You too package) Baby mo you too package (You too package) Mini ma gallant tiwa savage o (Tiwa savage) Na your character way Promot this marriage (This marriage) Baby baby mo-o-o (Asanwa na you) Hey-hey-hey-y-y (Asanwa na you) Baby I will never let you down (Asanwa na you) Emana E gbakala (hey-le-le) Mmadu ishi way (hay ye) (Asanwa na you) Oyi wo Yi wo Iyagogo Iyagogo Iyagogo You mean the world to me Baby that's why I follow Your love dey make me kolo Baby mo, oge ewruwo (Young wealth ah-ah) Because I love am (Love am) I choose am And na him make I wife am (Wife am) Ndi asiri make dem talk That one gbasam (gbasam) My tear rubber So many marry tokunbo (Kunbo oh) See as your eyes dey Do me romance o (Aromance o) Aromance o (aromance o) Onaemu romance o (Aromance) See your front and back Dey do me romance o (Aromance o) Aromance o (aromance o) Onaemu romance o (Aromance o) Ayi ayi yayi-o (aromance o) Baby mo You too package hey-y (You too package) Baby mo You too package hey-y (You too package) Mini ma gallant tiwa savage (Tiwa savage) And your character way Prompt this marriage (This marriage) Baby baby mo-o (Asanwa na you) Hey hey hey-y-y (Asanwa na you) Baby I will never let you down (Asanwa na you) Emana e gbakala Mmadu ishi way (Asanwa na you) Baby i-i love you you (I-l-o-ve you) You make me happy Ona sobamu nonu (I-l-o-ve you) You make me happy Ona sobamu nonu (I-l-o-ve you) Baby-o-o-l-l Ale-le aya-ya-ya (I-l-o-ve you) I, i, I love you (I love you) I love you (And that's why I love you) I love you (Love you) I love you (And that's why I love you) Baby jebenu (I love you) Eri eri kun Eri eri kun (And that's why I love you) Eri eri eri kun (I love you) Eri kun baby Eri kun baby hey Eri kun eri eri kun Hey-hey-ayia-a-nn Baby mo I-lele-ala-la Wene mighty Onye oma Hey-hey I want to sing again for you Hey E don finish Ah omo
26
@Eliot
749
MieKeRaSo Mie Ke Ra So Girly you want am want am Baby you do Spellz That thing unu rakpo eh Wene Mighty wawa Girly umu wu gara ra oh Amina Girl no send She no dey like comot Yea yea oh She no dey like to take anything wey get alcohol Omo oh I never knew Your kind of girl will love a bad boy So I ask her What do you want from me? She say anytime I listen to your song E dey do me make I come close Anytime I listen to your song E dey do me make I And I wanna say Ah ya ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo (MieKeRaSo) AH ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo Girly who be wo garala Make I give you You want am want am Bad girl oh Girl you dey ginga my ruu Take am jeje Do me jeje Because you know Ekile is too far to hold your hand Baby mo Jide muo oh Cause you know Ekile is too far to talk money oh Jide muoh Baby muo oh Girl am going out of my mind And even though I dont really know you You be the reason I left Uju Oh uh uh I never knew I never knew Your kind of girl will love a bad boy So I ask her What do you want from me? She say anytime I listen to your song E dey do me make I come close Anytime I listen to your song E dey do me make I And I wanna say Ah ya ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo (MieKeRaSo) Ah ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo Girly who be wo garala Make I give you You want am want am Girly who be wo garala Make I give you You want am want am Oh godogo Girl girl girl Girl you're mine Okpotokpo Girl Girl you're mine Kwa kwa kwa kwa Debbie Na she carry this kind of thing wey you carry Okpotokpo Na wene mighty sit for you gbogbon Gbon gbo gbo Roll am down girl Whine am down girl Ah ya ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo (MieKeRaSo) AH ya ya ya ya ya ya I love you boy I cannot tell myself MieKeRaSo Girly who be wo garala Make I give you You want am want am Girly who be wo garala Make I give you You want am want am
MORE...[+]
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 Civilization VI Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones

More ringtones from Larry Gaaga:

20
@Inzhu
4,802
Gaaga Music Gaaga Music Mr. Flavour Nwa bịa ke nụ There is something I want to show you nne nụ Girl you no need delay You dey reject my love abụ sim' etenu When you dancing kukere E dey enter my body baby nene Omalicha my baby, my boo boo My love for you confirm The way she dey whine am go down O baby na nkwonagida She relate to Babagida Oya whine am go down o make wee dey dance (dance aa) Isi ngbaka, ámá mụ ife na emezi Hà ga ebu je kwụọ mụ psychia I swear to God, me I don't care Baby Tene, omalicha make you ji kere Tonight is your night baby Celebrating you my lady Señorita Tene Take it slow, telling me baby Make we no send nobody Girl listen to me when I say baby Tene Omalicha make you ji kere Tonight is your night baby Celebrating you my lady Señorita Tene Take it slow, telling me baby Make we no send nobody Girl listen to me when I say baby Tene Larry Gaaga nwanne mo Ịfụ nụ ife mụ na fu nụ My agenda Baby girl na you be my agenda From January to December I swear to God na you dey my calendar Cure my konji, baby girl cure my konji Even when me I dey so lonely E ga ekwesị kà ọ gbajuo dọlu (ọ gbajuo dọlu) Me I want to know who be who, wey go put asunder Make them no try am 'Cause if dey do am na back to sender The way she dey whine am go down O baby na nkwonagida She relate to Babagida Oya whine am go down o make wee dey dance (dance aa) Isi ngbaka, ámá mụ ife na emezi Hà ga ebu je kwụọ mụ psychia I swear to God, me I don't care Baby Tene, omalicha make you ji kere Tonight is your night baby Celebrating you my lady Señorita Tene Take it slow telling me baby Make we no send nobody Girl listen to me when I say baby Tene Omalicha make you ji kere Tonight is your night baby Celebrating you my lady Señorita Tene Take it slow telling me baby Make we no send nobody Girl listen to me when I say baby Tene Tene Tene Larry Gaaga nwanne o O yeah Baby Tene Nwa Tene O yeah Ịfụ nụ ife mụ na fụ nụ Baby Tene
MORE...[+]

Set Love Song (feat. Duncan Mighty & Victor AD) ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Love Song (feat. Duncan Mighty & Victor AD) ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.