Home › Ringtones › Life of a Star (feat. Adekunle Gold) - Lil Kesh

Life of a Star (feat. Adekunle Gold) - Lil Kesh

free ringtone for iPhone & Android phones

@Irene
365
30 Sec

Life of a Star (feat. Adekunle Gold) - song lyrics

Pheelz mr producer
Oh oh
Yh yh
Pheelz mr producer
If i start to yarn
If i start to yarn you how the thing dey go
And if you are feeling what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
But imma keep on matching and go with the flow
Ahh

Shebi na me wan blow
Shebi i want the dough
But the prize i pay
Omo no be joke, omo no be joke

Ahh, I remember back then when i use to crave the fame
Then i be like pikin wey them buy new game
Only if i knew the prize that i have to pay
That the people will forget that we are still the same
I may be looking fly but my pocket dry
But the boys don't care

You gats give them bar
Shebi you be kesh and you drive a benz
Abeg drop something now make we flex
And sometime i am back stage
Feeling down cos i kinda had a bad day
And I still turn up when i climb stage

It's the life of a star
What will i say? what will i say?
Wo igbami o re body o
But the fans still wanna take a selfie o
Most of y'all don't know what we go through
It's the life of a star
What will i do? what will i do?

If i start to yarn you how the thing dey go
And if you are feeling what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
But imma keep on matching and go with the flow
Ahh

Shebi na me wan blow(ahh ahh ahh)
Shebi i want the dough (ahh ahh ahh)
But the prize i pay (ahh ahh ahh)
Omo no be joke, omo no be joke

Mofe dogun, mofe dogbon
Mofe do l'okiki laye
I know know say it takes a lot to be a star
They no tell me say e no easy oh

Them go vex you for social network (for social network o)
Because you be star you no fit respond (you no fit respond o)
Won ti gbagbe pe me self be human being oh
They no tell me say e no easy oh

If i start to tell you how the thing dey go
You go feel what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
Imma keep on matching and go with the flow
Ahh
Shebi na me wan blow
Shebi i want the dough
But the prize i pay
Omo no be joke, omo no be joke
Ahh

Shebi na me wan blow(ahh ahh ahh)
Shebi i want the dough(ahh ahh ahh)
But the prize i pay(ahh ahh ahh)
Omo no be joke, omo no be joke

If i start to tell you how the thing dey go
You go feel what am feeling in my soul
I live the life of a star
Omo ko easy rara
Imma keep on matching and go with the flow

Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Naruto Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones

Similar ringtones:

30
@Gioia
415
Oya Dammy, just drop am "pow" I wan hear one now, one now, oga mi A sample, a sample Gbé sókè Small! One more, one more, one more, one more One more, one more, one more, one more Mi ò gbó paa! (It's Kel-P Vibes) Sapele water shack pass liquor Gbàgbé first impression Many, many blessings otun tí lè kan Oya, ki lẹ fẹ sọ? (Nothing) That's what I thought Baddie to gbé wà Poco o ti lọ We finna pack up, pack up some more Èmi ti mọ like ki n má fàájì gan-an Ti o baby ma lo, ko ṣòfò fò, fò, fò (Yeba) Another one mo tún ti ṣe 'mi New sound design by Kel-P Pool side, sippin Don Peri' All the fine girls wọn fẹ gum-body Okanlọmọ Motivation for my man dem all Change of status Dem no go reach us Destinambari O yàtọ' This is the life I chose This is the life I chose Ayé mọ wá jẹ, mi o wa jẹya This is the life I chose This is the life I chose This is the life I chose Ayé mọ wá jẹ, mi o wa jẹya This is the life I chose All of a sudden Everybody act like they love me (fake love) Men dey active If you fuck with my team, it's risky If no be you, Baba Dem for don dey laugh me for their corner Shout out to me, me, me, I stay believing Every day is a pay day A-a-a-amen Another one mo tun ti ṣe 'mi New sound design by Kel-P Pool side, sippin' Don Peri' All the fine girls wọn fẹ gum-body Okanlọmọ Motivation for my man dem all Change of status Dem no go reach us Destinambari O yàtọ' This is the life I chose This is the life I chose Ayé mọ wá jẹ, mi o wa jẹya This is the life I chose This is the life I chose This is the life I chose Ayé mọ wá jẹ, mi o wa jẹya This is the life I chose
12
@Fabienne
971
Oh-oh! Only good energy Oya! Hey, hey, hey, hey-pa Yo yo yo! Dekunle Golden, o It's a golden vibe, o Sing o, like no one is listening Dance like no one is watching you Even if them they looky, looky (dance o, dance o) Love like no tomorrow o And if tomorrow come oh, abeg love again o (love o, love o) Ojo melo la o lo l'aye, ta nfi wo burglary? Emi oni w'aye yi m'aya, ma lo gba mi pe Bin ba l'eku si won, bo nba l'ejo si mi Ma fi ife se won lese oh oh oh oh oh; yeba ooh Yo yo yo! This life sweet o, enjoy everyday Like tomorrow no dey, oh, na-na Yo yo yo! My life e sweet o I'm living the moment, bad belle quiet o Whao-le-le! Living my life to the fullest o Thank God I am bless o Eeh, obiajuru, my brother forget your worry o Just be happy o Maka na life na tonu tonu If adigo maa eeh kaibiriba ndu raruba ndu nu Ke ezigbo akiri di mmanu, uwa nkaa buzi n'efu ooh, chai! Ona risko konu nwanne mu bianu ka anyi gbaba oringo nuu Mr. Flavour and Adekunle Gold o, bidadi bidabida Yo yo yo! This life sweet o, enjoy everyday Like tomorrow no dey, oh, na-na Yo yo yo! My life e sweet o I'm living the moment, bad belle quiet oh Ma j'aye ori mi, mi o mo eyin ola o (aah ah) Aye dun je ju iya lo o (I go enjoy myself o) I go spend money, when I get am o I no fit kill myself o, no no Life e sweet o, ye ye (life e sweet o, ye ye) My brother make you know o Yo yo yo! This life sweet o, enjoy everyday Like tomorrow no dey, oh, na-na Yo yo yo! My life e sweet o I'm living the moment, bad belle quiet o Yo yo yo! This life sweet o, enjoy everyday Like tomorrow no dey, oh, na-na Yo yo yo! My life e sweet o I'm living the moment, bad belle quiet o
MORE...[+]
Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 PUBG Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Among Us Ringtones

More ringtones from Lil Kesh:

20
@Lachlan
0
30
@Caterina
275
O Te Mi Lorun Baby Oh (drop that) Yagi Level Baby mo, Mad for you Darling mo, I dey fall for you See when I need you make I call on you (call on you make we kolobi) When you need me you can call on me too Baby take me undertaker (undertaker Under) Baby roll it roller-coaster (roller-coaster, roller...) I no go play you like Roger Miller (Roger Miller, Roger.) And I no go lie to you my lover lover You're enough, You're enough, You're enough O te mi lorun baby oh You're enough, You're enough, You're enough O te mi lorun baby oh Ololufe n o ba e lo Afori aforun kin ba e lo Ife ti mo ni si e oma yato Ejile Ife ani o ma yatosare o weyin wo ololufe Eyin funjowo Eyin menu gun Eruko lala ba ku ewa Ololufe n O ba lo Baby mo, Mad for you Darling mo, I dey fall for you Se when I need you make I call on you (call on you make we kolobi) When you need me you can call on me too Baby take me undertaker (undertaker Under) Baby roll it roller-coaster (roller-coaster, roller...) I no go play you like Roger Miller (Roger Miller, Roger.) And I no go lie to you my lover lover You're enough, You're enough, You're enough O te mi lorun baby oh You're enough, You're enough, You're enough O te mi lorun baby oh I fit to pick you up or order Taxify because Yé Na only you dey satisfy me O de te mi lorun baje I can testify bae Abi se odi gba ti ba 35 ni Mofe gbori le e laya mofe fi se pillow Moti gbadura dey church, gbadura dey Shiloh Biko nu open the door to your heart make I enter Or mark my words mo ma gba window Baby finally I foh for you totally (I foh for you totally) Baby finally (baby finally) Na you I go wan marry oh ah (I go wan marry) Baby finally (baby finally) I foh for you totally (I foh for you totally) Baby finally (baby finally) Na you I go wan marry oh ha Baby mo, Mad for you Darling mo, I dey fall for you Se when I need you make I call on you (call on you make we kolobi) When you need me you can call on me too Baby take me undertaker (undertaker Under) Baby roll it roller-coaster (roller-coaster, roller...) I no go play you like Roger Miller (Roger Miller, Roger.) And I no go lie to you my lover lover You're enough, You're enough, You're enough O te mi lorun baby oh You're enough, You're enough, You're enough O te mi lorun baby oh On the beat it's RuntinZ o
30
@Margarida
313
30
@Joana
2,685
Yagi level Ah... Yagi level Skibooo It's young John the wicked producer O ye ye ye O baby plz plz plz plz Why you dey do me like this This this this this This your back side oo Back side o back side o O da mi loriru like this Like this, like this Baby rora(shake it) shake it, shake it Shey die die ko rora(shake it) Shake it, shake it, shake it Jó rora shake it, shake it, shake it Shey die die ko rora, Shey die die ko rora Die die ah She sweet like honey Amela mill is popping Venessa caarry gan ni Ofi jó mummy eh ni And when she package She dey always causy damage Ah She no be average oh Her body Na savage oh Kilode to fe kobalize me Gbese re Ofi backside terrorize me Oti blind mi I cant see again I can't think again I cant feel my pain Ah She dey give them hot hot, left and right Way she start to bounce it left and right I dey cool temper, i dey gyrate When she start to shake it (o ye ye ye) when she vibrate O baby plz plz plz plz Why you dey do me like this This this this this This your back side oo Back side o back side o O da mi loriru like this Like this, like this Baby rora(shake it) shake it, shake it Shey die die ko rora(shake it) Shake it, shake it, shake it Jó rora shake it, shake it, shake it Shey die die ko rora, Shey die die ko rora Die die Yeh Oh baby ma ma shey mi leshe o Eru yi ti póju jó mey shey o When she start to shake She buggie down She burst my brain When she brake it down Na confirm!! (Olohun) If you see her shape she no dey play Na confirm!! (Yeba) When she enter the place The boys dey jonz (olohun) Kilode to fe kobalize me Gbese re Ofi backside terrorize me Oti blind mi I cant see again I can't think again I cant feel my pain Ah She dey give them hot hot, left and right Way she start to bounce it left and right I dey cool temper, i dey gyrate When she start to shake it,(o ye ye ye) when she vibrate O baby plz plz plz plz Why you dey do me like this This this this this This your back side oo Back side o back side o O da mi loriru like this Like this, like this Baby rora(shake it) shake it, shake it Shey die die ko rora(shake it) Shake it, shake it, shake it Jó rora shake it, shake it, shake it Shey die die ko rora, Shey die die ko rora Die die Eh Morenike my baby My darling Package oh She be savage o Eh eh eh eh ah Wow wow oh eh Wó wó ai Young john wickedest Ah More music at naijaloaded.com
MORE...[+]

Set Life of a Star (feat. Adekunle Gold) ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Life of a Star (feat. Adekunle Gold) ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.