Home › Ringtones › Jo - Rema

Jo - Rema

free ringtone for iPhone & Android phones

@Isa
1,810
30 Sec

Jo - song lyrics

Another banger!

Oya baby, jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh
Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh

Hmm, Omotola you dey boost my da-da, whoa-whoa-whoa-whoa
I like it when you dey call me Da-da, whoa-whoa-whoa-whoa
Other girls, they dey bu-bu, ga-ga, whoa-whoa-whoa-whoa
Only you be my baby pana, whoa-whoa-whoa-whoa

Where you dey o when I dey call your phone
You no dey pick my call, baby, wetin your friends don talk?
Shey na because I be star, dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie, I dey get, but baby, na you I choose

Come, baby Juma, gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar o, hmm
Come, baby Juma gimme sugar o
Ginger, you dey pull my trigger

Jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh
Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh

Hmm, no mind them, all of them they go deceive you o
Hmm, if I tell you say, "I love you", baby, dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye, all of them they dey jealous you o
Hmm, if I give them chance, all of them they go dey rush me o

Dey rush me o (tell me why you con dey vex for me o?)
Baby, no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex, I go give you, muah
I go give you mmm, hmm, Obianuju (this you love na juju, juju, juju)

Oya baby, jo, jo, jo-jo-jo, jo-jo-jo-jo-kijo, eh
Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho, eh
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo, eh
Me I don tell my mama say na you be my wife o, eh

Hmm, Obianuju, say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm, hmm, Obianuju, hmm, this love is true
You dey make me do like fool

Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones

Similar ringtones:

30
@Elizabete
442
I know that My baby I love you I gotta get over you, That's right that's right (my heart) JoJo 거봐 그녈 좀 봐 나쯤이야 잊는 건 쉽다고 믿고 싶지 않아 oh ah 잠이 오지 않는 밤 머리 아픈 이 짓이 너무 지겨워 무릎 꿇고 가슴치고 울어봐도 도 안 되는 건 안 되니 JoJo 슬픈 음악이 흐를 때 널 생각해 (eh eh eh) JoJo 잔인한 너는 왜 지워지지 않냐고 (oh oh oh) Hey My JoJo Love yes JoJo Stay 뭘 잘못했니 I I was blind Hey My JoJo Love yes JoJo Stay 두 눈에 밟혀 I I was blind So many nights I wonder why What can I do to make it right Everything will be alright So JoJo just tell me why 울고 싶진 않아 oh ah 깊이 할퀴어 버린 맘 머리 아픈 이 짓이 너무 지겨워 취해봐도 그 취한 속을 비워봐도 도 안 되는 건 안되니 JoJo 이 쓴 음악이 멈출 때 널 보낼래 (eh eh eh) JoJo 잔인한 너는 왜 지워지지 않냐고 (oh oh oh) Hey My JoJo Love yes JoJo Stay 뭘 잘못했니 I I was blind Hey My JoJo Love yes JoJo Stay 난 모르겠어 아 아직도 Baby JoJo 넌 아니 이리도 차가운 Heart Baby Baby 왜 갔니 울다 지쳐 깨는 꿈 JoJo 슬픈 음악이 흐를 때 널 생각해 (eh eh eh) JoJo 잔인한 너는 왜 지워지지 않냐고 JoJo 이 쓴 음악이 멈출 때 널 보낼래 (eh eh eh) JoJo 잔인한 너는 왜 지워지지 않니 않냐고 (oh oh oh) Hey My JoJo Love yes JoJo Stay 뭘 잘못했니 I I was blind Hey My JoJo Love yes JoJo Stay 두 눈에 밟혀 I I was blind
MORE...[+]
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 One Piece Ringtones

More ringtones from Rema:

30
@Freyja
487,918
30
@Birta
72,936
30
@Anita
66,633
20
@Helga
99,246
30
@Elisabet
26,460
MORE...[+]

Set Jo ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Jo ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.