Home › Ringtones › Jinja - Olamide & CKay

Jinja - Olamide & CKay

free ringtone for iPhone & Android phones

@Elizabete
390
30 Sec

Jinja - song lyrics

Oya, make we jinja (jinja), make we jinja-jinja oh
Go follow your lead, you be leader-leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Linda, but, your own is bigger oh
Jinja, make we jinja-jinja oh
Go follow your lead, you be leader-leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But, your own is bigger oh

Make I put am for your body, baby (gba k'oje, k'oje)
No be poison (gba k'oje, k'oje)
Anytime wey you call, baby (I'll be there)
Go dey cuddle and wrap you like (Sarkodie, 'Kodie)
For your body, baby (gba k'oje, k'oje)
No be poison (gba k'oje, k'oje)
Anytime wey you call, baby (I'll be there)
Go dey cuddle and wrap you like (Sarkodie, 'Kodie)

Yeah, gaza
Awon t'emi na ti gaza, eh, we dey on deck, ayy
Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah
Awon t'oba ro'bi si mi, won ni bo nbe, no
Joor-joor-joor, nobody badder, malo go
Fish plenty for ocean, my session be like Maroko
I go, I go dull you ke, that one na oro pawpaw
Can't you see wetin you carry, baby, b'oshey ropopo

If I dey coma and you want sugar, I go rokun ni
I go kiboroki gidi, I go keep your company
Eja l'owa ninu Sardine, koye k'oma soh fun mi
Know you want me to give you ratata when you trouble me
Trouble me, trouble me, why you too dey trouble me?
You know say me, I no normal, nobody fit couple me
Make we go home, go do ratata, baby, come to me
Omo t'ofe la mi por, Olohun ma je k'omu mi

Oya, make we jinja (jinja), make we jinja-jinja oh
Go follow your lead, you be leader-leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Linda, but, your own is bigger oh
Jinja, make we jinja-jinja oh
Go follow your lead, you be leader-leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But, your own is bigger oh

Make I put am for your body, baby (gba k'oje, k'oje)
No be poison (gba k'oje, k'oje)
Anytime wey you call, baby (I'll be there)
Go dey cuddle and wrap you like (Sarkodie, 'Kodie)
For your body, baby (gba k'oje, k'oje)
No be poison (gba k'oje, k'oje)
Anytime wey you call, baby (I'll be there)
Go dey cuddle and wrap you like (Sarkodie, 'Kodie)

(Gba k'oje, gba k'oje)
(I'll be there)
(Sarkodie, 'Kodie)
(Yo Eskeez, kill the rhythm and burst it)
(Gba k'oje, gba k'oje)
(I'll be there)
(Sarkodie, 'Kodie)

Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones

Similar ringtones:

20
@Katalin
4,596
Tell me what you like 'Cause I really-really got your time, baby Whatever it take, I make you mine, baby I go make your life better (oh) I go, I go treat you right (normal, normal) Swear, I go make you shine, baby Gucci and the Prada every time, baby I go make your life better 'Cause you dey give me jinja (se) You dey give me jinja (se) Amaka no do like Caro Say, she no dey do me like shayo Say, she dey give me jinja (se) She dey give me jinja (se) My baby no be Caro She dey give me jinja oh Tell me the koko-ko Because somethin' is in my skull oh Anytime when we dance oh Say, girl, you got man movin' psycho One man for a woman (one man) I say, this girl no be human Some of them get two man But, I know not my woman 'Cause you dey give me jinja You dey give me jinja Amaka no do like Caro (Amaka) Say, she no dey do me like shayo Say, she dey give me jinja She dey give me jinja My baby no be Caro (she dey, she dey, she dey) She dey give me jinja oh (she dey) Pretty oh, oh, oh-oh Baby, come-come close to me (oh) Baby, give me your love Baby, come-come close to me Say, e no matter anythin' them do Girl, na me and you Even if I confuse For you, I go make excuse 'Cause you dey give me jinja (you dey give me) You dey give me jinja (she dey give me) She dey give me jinja (she dey, she dey) She dey give me jinja (ohh) You dey give me jinja oh You dey give me jinja oh, I go You dey give me jinja oh You dey give me jinja oh You dey give me jinja (dey give me) You dey give me jinja (dey give me) My baby no be Caro You dey give me jinja oh Ako weke weke oh Oh jalo, ego jalo Eko maami oh Maami, yeso shalo
MORE...[+]
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones

More ringtones from Olamide & CKay:

MORE...[+]

Set Jinja ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Jinja ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.