Home › Ringtones › If You Dey Crase - D'banj

If You Dey Crase - D'banj

free ringtone for iPhone & Android phones

@Ifan
1054
30 Sec

If You Dey Crase - song lyrics

If you dey craze
If you dey craze

If you dey craze
My brother no bring craze come my side
Cause when craze meet craze, craze go high
You, better make you chill, make you hold your side

If you dey mad
No bring your madness come my side
Cause when mad meet mad, mad go high
You, better make you chill, make you hold your side

You get your own money, i get my own too (true)
You get your own baby, i get my own too (true)
You get your own problems, i get my own too (true)
You say you get werey, i geti pass you

I dey my own for front, dey chill with my crew
You come dey scope my baby, my one and only boo
Your eye one comot, na she you wan do
Make you add join your own, na make you get two

I no wan believe say, na Oju kokoro
Wey your eye dey red like you don jogodo
Na small thing una men dem go pull shokoto
Co-co-comot for hear, with your small tololo

As you dey stand for there dey form i too good
You see now your plan backfire on top you
I dey carry your babe waka, you be like mugu
Na you do you, shabi i warn you

If you dey craze
My brother no bring craze come my side
Cause when craze meet craze, craze go high
You, better make you chill, make you hold your side

If you dey mad
No bring your madness come my side
Cause when mad meet mad, mad go high
You, better make you chill, make you hold your side

Your blood don da hot, you carry bottle
You wan try provoke, i no-go touch you
You touch me for chest, i still respect you
As a peace ambassador, i no-go fight you

I know say you strong, i no da doubt you
Dey don tell me many things about you
Yes i don hear, all the things you don do
Make you hold that level, abeg i don do

Because you be the man, you come dey form ikuku
You say my eye dey red like i don jogodo
I no be cocolet, i no like koboko
And na who tell you say, i get small tololo

You come dey rake for there since quarter pass two
I don arrange Mopol, to come arrange you
Dem da carry you waka, you be like mugu
Na you do you, shabi i warn you

If you dey craze
My brother no bring craze come my side
Cause when craze meet craze, craze go high
You, better make you chill, make you hold your side

If you dey mad
No bring your madness come my side
Cause when mad meet mad, mad go high
You, better make you chill, make you hold your side

Dem ma chat, dem ma yarn like a bad man
Make we use the one fit come, act like a hard man
Pause on a breadi like, say dem ma animal
Till the bull lets stopping body, middle on your heart man

Next morning your mama is mourning
A liku boy dey act like a dogi
Tell me why dem fight, cause early cool morning
Johnny so sorry cause johnny on a journey

You see my craze dey calm craze
And craze fit make your craze find hiding place
Because i no violent, no mean sa na disgrace
Cause Johnny kain craze, na em end am oh for grave, for grave

Calculate the damages, some of dem need bandages
Plenty are fit dead, check the internet for images
You live to this world, you die to this world
And i definitely know you cannot this

If you dey craze
My brother no bring craze come my side
Cause when craze meet craze, craze go high
You, better make you chill, make you hold your side

If you dey mad
No bring your madness come my side
Cause when mad meet mad, mad go high
You, better make you chill, make you hold your side

Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones

Similar ringtones:

30
@Paulina
1,707
MORE...[+]
Top 100 Overwatch Ringtones
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 PUBG Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones

More ringtones from D'banj:

20
@Eslem
148
Hmm, oshey I'm D'Banj Eh, oshey Hmm, chopstix Hmmm Aju You dey form agidi Why you come dey form agidi? You know that I'm the one agidi So why you still dey form agidi? You dey form agidi Why you come dey form agidi? You know that I'm the one. agidi So why you still dey form agidi? Arararara ororororo Ọbẹ to dun owó lo pa Shoo gbo ni Arararara ororororo To ba ri mi nita owo lo pa I pull up looking posh Rosegold na rollie Tanktop is Gucci To ba fi oju ri mi, ko gimme that thing Ahhhh, pull up looking posh Rosegold na rollie Tanktop is Gucci Every time I pull up, ko gimme that thing "Ehh" Gidi ah, agidi agidi "Gba" Omo gidi Agidi agidi With everything wey I do, she no gree Take her round the world, she still no gree She say change religion from my religion Make I move down to her region "ahh" Arararara ororororo Ọbẹ to dun owó lo pa Shoo gbo ni Arararara ororororo To ba ri mi nita owo lo pa You dey form agidi Why you come dey form agidi? You know that I'm the one, agidi So why you still dey form agidi? You dey form agidi Why you still dey form agidi? You know that I'm the one, agidi So why you come dey form agidi? Ahhh I pull up looking posh Rosegold na rollie Tanktop is Gucci To ba fi oju ri mi, ko gimme that thing Ahhhh, pull up looking posh Rosegold na rollie Tanktop is Gucci Every time I pull up, ko gimme that thing "Ehh" Gidi ah, agidi agidi "Gba" Omo gidi Agidi agidi Girl, you sweet like potatoe Your body from Soweto Wa tele mi lole oh Girl, aye yi ko le oh Girl, you sweet like potatoe Your body from Soweto Wa tele mi lole oh Girl, aye yi ko le oh, agidi Arararara ororororo, hmm Obe to dun, owo lo pa, so gbo ni? Arararara ororororo, ehh To ba ri mi ni ita, owo lo pa ahhh I pull up looking posh Rosegold na rollie Tanktop is Gucci To ba fi oju ri mi, ko gimme that thing Ahhhh, pull up looking posh Rosegold na rollie Tanktop is Gucci Every time I pull up, ko gimme that thing "Ehh" Yeh yeh oh, yeh yeh oh Yeh yeh oh, yeh yeh oh Chopstix
30
@Beren
340
Toh fine Ye... omo toh fine To ni bow leg O ni baka To ni problem Take you to the right Take you to the left You are in my camp Oya show them Roll in my way Roll in my way Chioma roll in my way Roll in my way Chibuzor Oya kawosoke Kawosoke... kawosoke Jawotole... jawotole... jawotole Kawosoke... kawosoke... kawosoke Jawotole... jawotole... jawotole Igbo girls in the building Nwayeoma Omo to bad Christian Louboutin with her Gucci bag The way you wear that leggings make her booty hang Wait wait Do you see the way her booty hang The way she roll she been out to get me I got to wonder will she let me Spinning around like her name ferrari And while me sick like jedijedi You're last year bitch from lekki jeti The sun ray out on the sea, new jet skis We party all night till eji eji... eh to eji eji Omo toh fine To ni bow leg O ni baka To ni problem Take you to the right Take you to the left You are in my camp Oya show them Roll in my way Roll in my way Chioma roll in my way Roll in my way Chibuzor Oya kawosoke Kawosoke... kawosoke Jawotole... jawotole... jawotole Kawosoke... kawosoke... kawosoke Jawotole... jawotole... jawotole Banga lee Oya kokolet 1-2 koko below Oya gba rolex 3-4: dance on my pole Stand on your toes Fun mi ni molin rouge Emi eja nla Bad boy Tom cruise Je n gbe e coast to coast ninu coast Ko de ma so fun mi pe o fe je landos Ah... right now i wanna know I wanna see if you want me Right now as you see me so Disappear, reappear like a rentaghost Right now i wanna know I wanna see Come miss me Right now as you see me so Cos am gone Disappear like a ghost Omo ghost fine To ni bow leg O ni bata To ni problem Take you to the right Take you to the left You are in my camp Oya show them Roll in my way Roll in my way Chioma roll in my way Roll in my way Chibuzor Oya kawosoke Kawosoke... kawosoke Jawotole... jawotole... jawotole Kawosoke... kawosoke... kawosoke Jawotole... jawotole... jawotole Okay You know the way she be rolling it Put it together You know she be holding it Her baka big and its evident Overload mehn she killing the whole building Oya... you better show what you got Time is running out, no time for holding it back Hop on the pole and show me you know how to act Activate I wanna spend the whole stack The way she be rolling been getting me feeling and dreaming Gotta take her to the house And have her do it for the team I gotta show them what she got Like the only king in the building I swear to god She like it on the spot Db records Wfa Ybnl you know we don't play Got a pocket full of money So i know you wanna stay Eh... i know you wanna stay Omo toh fine To ni bow leg O ni baka To ni problem Take you to the right Take you to the left You are in my camp Oya show them Roll in my way Roll in my way Chioma roll in my way Roll in my way Chibuzor Oya kawosoke Kawosoke... kawosoke Jawotole... jawotole... jawotole Kawosoke... kawosoke... kawosoke Jawotole... jawotole... jawotole
24
@Lykke
318
Fa Fa Fa (Foul) La La La (Lou) La la la Fa la la (Hmm!) (Joor o) Lobatan Kilode Otitan Kilofe Louis Vuitton Shotan Live your life stress free now (Gbagbe) What is the koko Live your life stress free now (File!) That is the koko Ero pese Ero pese Okay look into my balls My eyeballs Tell me what you see So lemme tell you whats up (Lemme tell you whats up) Keep it going don't stop (Keep it going never stop) Say you wanna get high? Banga take it to the top (Stress free) Gbis gbos gbas (Stress free) Gbas gbos gbis (Stress free) Grin grin grin (Stress free) Grin grin grin (Stress free) (File!) Live your life stressfree now (Gbagbe) (File!) What is the koko I say live your life stress free now (File!) That is the koko Wil' Wil' wil' wil' (Fiki fiki fiki wil') I'm from the wild wild west I'm from the wild wild west I'm from the wild wild west (Fiki fiki fiki wil') I'm from the wild wild west Live your life stressfree now (Gbagbe) What is the koko Live your life stressfree now (File!) What is the koko Fa Fa Fa (Foul) La La La (Lou) La la la Fa la la (Hmm!) (Joor o) Lobatan Kilode Otitan Kilofe
MORE...[+]

Set If You Dey Crase ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set If You Dey Crase ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.