Home › Ringtones › Hate - Corizo

Hate - Corizo

free ringtone for iPhone & Android phones

@Madeline
564
28 Sec

Hate - song lyrics

Corizo
They done know nothing
This one no be church but listen and be blessed
Okay!

In Street together nigger tell me why you come dey hate
The money come we ball together
Tell me why you come dey hate
You buy pateck I buy the car
Tell me why you hate
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

I buy Gucci you buy your Fendi
Tell me why you hate
I cook the food, why you come dey vex to wash the plate?
I buy the weed, you come dey cheat me, wetin' you gain
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

Them say na flow's I get
I know sabi dey punchline no be my fault na face I dey punch
I no fit punchline I came from a place
Kill your brother you fit bragg about am
Street peaceful now cultism matter OGBA done banned am

Bom-bom-bom-bom bomm! Like okada!
No matter how life treat you, you better work harder
When I was busy hustling
You niggas was busy hating
Now am living my dream
You all are busy masturbating

This one na real life
(Real life)
No be film trick
Friends are very fake, I swear
Like coka pink lips
Get rich or die trying
Go jail and die begging
Use your girlfriend and buy the Benz, than die trekking

Many may come but I shall conquer, I shall succeed
And I will prosper
Don't care if it's game or die
Mama raised me well promise never to let her cry (Oshue)
They don't know nothing
This one no be church but listen and be blessed

We are in the street together nigger tell me why you come dey hate
The money come, we ball together
Tell me why you hate
You buy pateck, I buy the car
Tell me why you hate
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

I buy Gucci you buy your Fendi
Tell me why you hate
I cook the food, why you come dey vex to wash the plate?
I bring the work
You still dey cheat me
Wetin you gain (their hating)
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

I have a dream that one day the boy go turn big man and dey ball (yes)
Travel round the world no time like who dey play football
Things maybe hard now
Omor the street is no friendly but this boy still dey surprise us
Today Gucci tomorrow Fendi

This beat e be like pussy
Corizo done come again
They say am raw (raw) producers want use me, smoke the beat
Am too broke I go buy success
I cannot afford defeat
This guy is now a brother it was adopted by the street

Na jah no be jazz
The money come you buy the jaa
Everybody Na aboki the hustle turn us to Aisha
Are ma electrical raper
Corizo punchline dy shock them
Gone are those days when girls were forming
Now them welt before we touch

Like bloom-blow oluwa blow me
I want everywhere to bost
Being rich is too expensive like Samsung scream
Omor e cost
Pink lips, fair skin like today bread
Corizo soft
I feel divine (guguru-maraji)
The boys the girls they want to touch
(Meanwhile)

In Street together nigger tell me why you come dey hate
The money come, we ball together
Tell me why you hate
You buy pateck, I buy the car
Tell me why you hate
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

I buy Gucci, you buy your Fendi
Tell me why you hate
I cook the food, why you come dey vex to wash the plate?
I bring the work, you still dey cheat me, wetin' you gain
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

My mummy say forget yahoo corizo face book
I reason am because Mark Zuckerberg done too tear my Facebook
Now my brother call me courage
Shy you dey mad abi
Your eighteen you one still dey sleep, your mama house abi
Now I start to bomb, put the bazuka to the hustle
Now we dey storm your club and we dey afford any bottle
Na update we dey find no be friendship
Na grace if everywhere stew for your side
No dey selfish your hustle is real

Only real-las can relate
If money dy nine fine girls go want make ona relate
Friends go be friends, see na must say them go hate
Smile for your front for, your back, your matter nine them dey d-beat
(Hey)

Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones
Top 100 Minecraft Ringtones

Similar ringtones:

15
@Ludovic
1,390
(Call me or text me when you see this, bye) Pick up No I was kinda hopin' you don't Seven months just way to long And I'm just not that strong So I Hang up No Maybe that's the reason you're gone It's way to hard admittin' I'm wrong So I just carry on So When you see my number You don't have to wonder Just know I tried but pride got in the way And when I see your number Won't let it take me under It's as if we just can't say this Face to face I hate that I love you Hate you can't see it Hate that you miss me And I don't believe it Hate that you're funny Hate that you're fly Hate all the space you take up in my mind Hate how we started Hate how we ended Hate how my heart's Been broken for a minute Is it to late? Damn I need a break From all of this All of this hate Mm Switch up Go This is me letting you know That I've been feeling outta control Can't shake this hole So I Get up Go Maybe I'm sorry your old You've been trynna' keep me real low Just me and my phone So when you see my number You won't have to wonder Just know I tried but Pride got in the way And when I see your number Don't let it take me under It's as if we can't just say this Face to face I hate that I love you Hate you can't see it Hate that you miss me And I don't believe it Hate that you're funny Hate that you're fly Hate all the space you take up in my mind Hate how it started Hate how it ended Hate how my heart's Been broken a minute Is it to late? Damn I need a break From all of this All of this hate Gotta get on my own way This shit ain't healthy Getting this all off today Down tick you're foolish This shit is stupid I'm overthinkin' again I'm Crossing the line right now Oh ya it is my turn now I keep it solid Starting to call ya But I don't know what to say (Sorry the number you have reached is not in service) I hate that I love you Hate you can't see it Hate that you miss me But I don't believe it Hate that you're funny Hate that you're fine Hate all this stupid shit Hate how it started Hate how it ended Hate how my heart's Been broken for a minute Is it too late Damn I need a break From all of this All of this hate
MORE...[+]
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones
Top 100 PUBG Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones

More ringtones from Corizo:

28
@Gabriella
1,076
E L Fuckin' Corizo Darling darling Darling darling Darling darling Haza die body rest you're on your own Life is very short drink codine to make it slow Health is wealth so no go dey do overdose Ashawo die body rest pussy close Haza die for the rest you're on your own Life is very short drink codine to make it slow Health is wealth so no go dey overdose Ashawo die body rest pussy close Aunty Rhena she no love me again o Shey you no dey shame money go your love go Aunty Rhena she no love me again o The werey no dey shame money go her love go(money go your love go) Take you to mat-ice darling darling (dan-dan) Take you shopping darling darling (dan-dan-dan) I buy you iphone darling darling money don finish now You're running, sapa come and go away Come another day Little children want to play Haza die for the rest you're on your own Life is very short drink codine to make it slow Health is wealth so no go dey do overdose Ashawo die body rest pussy close Give me molly make I pop (Haza die) Henne' full my cup (Body rest you're on your)Life filled with water Na my tears dey drop (Cheii) Who shit clean Nyash who pack am go remember Forgive and forget, forgive but never forget Impersonating is a sin Colour riot is a crime Ekosodin no good for day time no still good for night 50-50 life na dice Your girlfriend fit be person wife You say your Haza sure big shark how come e die?(how come e die?) Haza die for the rest you're on your own Life is very short drink codine to make it slow Health is wealth so no go dey overdose Ashawo die body rest pussy close Darling darling Darling darling Darling darling Darling darling It's Fave on the mix
30
@Billie
1207
EL Fuckin' Corizo They don't know nathin' Nathin' At all Tears throwing from my eye If I remember where I come from Now I dey smoke loud Where whekun die for London?(Where whekun die for London?) Pretty shawty free of charge shaking her bum bum Nothing serious Fam Every single was a cruise The science clear for their eye Na juju e dey use? (Na juju e dey use?) Jah come into my life turn my water into juice Who get Ogbanje and God How that person wan take lose?(how that person wan take lose?) The ogun dey one side after the reggae play the blues(hahaha) We're just having havin' Fun I never reach where I dey go (I never reach where I dey go) But success is a must(But success is a must) I know say I go blow(I go blow) I go kill my self for jail than to pay for my crime Rather die before my time than to fail before my time Abeg pass me the Ganja I know smoking is bad Who say sapa na bastard? That nigga had a dad Was' very stubborn na parental training na ein' lack What the Fvck? burst my head corizo boy you're bad Steady I'm on the run small pikin dey use me play I've been on this paper chase but one day I go catch am And when I catch am na to plank break ein' legs Spend am anyhow cry meet your family for help But for now your boy dey on a low(on a low) I'm pilled up and I'm stoom'd My two eyes dey closed My molly has burst(My molly has burst) My jeans stack in racks (My jeans stack in racks) The cross bag igbo I rap that am broke (I rap that am broke) But my bank app e choke(e choke) Keep it t'real me If you no wan buy why you dey price Abul military I'm a one man soldier till I die When you keep it real When you keep it real they say na pride Well I welcome any kind of beef I'm Fuckin' energized I know y'all miss the boy No omo so starch through me Ain't got no money for no promo When the money come I go party smoke away my life Una reward dey for heaven go collect am when you die (Keep it t'real me) Keep it t'real me Keep it t'real me You better keep it t'real me (Keep it t'real me) Realness is not something you show to people that are not real Keep it t'real me Keep it, you better keep it (real me) Keep it t'real me, Keep it t'real me Keep it t'real me Keep it t'real me, Keep it t'real me Keep it t'real me, Keep it t'real me Keep it t'real me, Keep it t'real me You better Keep it t'real me(ahan) You better keep it t'real me(hahahahaha) El Fuckin' Corizo Kill the shit bra
15
@Fien
2,489
I told you that i love you, you tell me say na wash You Said that i am broke, i should buy you a Porsche I told you that i love you, you tell me say na wash You Said that i am broke i should buy you a Porsche Have been loving you for long now You said that am the one, promise that you got my back but still you broke my heart Have been loving you for long now You said that am the one, promise that you got my back but still you broke my heart You drown me down down down down down down down you drown me down Down down down down down down down down down you drown me down You drown me down down down down down down down you drown me down Down down down down down down down down down you drown me down You are not an animal Bur trust me you be cheetah With speed and agility She carry my feelings run You were my precious Lord of the ring smigo She use my head dance P square alingo I was real with you bitch But still you use me practice You cast follow Ekewan and you nor be upcoming artist You got the guts You save my number as hubby But you got a lover ashawo by name and it's your hobby I had no intention in doing that fuck you cover You con dey spread leg like bed sheet All my friends don use you cover Shock me when them say you still fuck victory What the fuck? Which day you meet am here for eatery You be like monster Fear boy wey nor fear you You b like ruff neck cause all mu friends don wear you Before i kill person oh make dey arrest me You drown me down down down down down down down you drown me down Down down down down down down down down down you drown me down You drown me down down down down down down down you drown me down Down down down down down down down down down you drown me down I could stare at your picture like forever And still won't have enough of you I gave you my best But it was still not enough for you I dey hear her scores since But i be no believe All girls are the same After you Na i believe You were my bae My life And also my friend We just bestie I chill Make matter for end I too go trust you So me i no dey send But for my back You were fuckin my friend The Love of my life Got tears rolling from my eye's I love you die Too sad you never realize You just destroyed a heart You how much it caused me Am shattered confused No one can heal This pain caused me You drown me down down down down down down down you drown me down Down down down down down down down down down you drown me down You drown me down down down down down down down you drown me down Down down down down down down down down down you drown me down
30
@Ema
621
This beat e be like charity Corizo you na helper With my orphan on flows You go think sey I be nepa On a reminisce mood I wan kill beat and ibile But first I must slay shit up Like anegile I bring mathematics into music My math set came from the street Graph punchlines, find y Then calculate for the beat Too many obstacles like road safety They're trynna stop me But I dey like GST for uniben Them no fit block me Like rugged jeans Baba I wan tear everywhere Travel round, Feeling the vibe Tearing the girls, driving the Benz Life na exam, challenges na em be test Stay away from friends Result come you go carry the first Forget the cream I dey hide I'm the best, punchlines too much I consider myself a fighter School na scam but the result is very vital Poof poof pass rule Weed off carry the lighter Corizo don still get issue with beat him wan murder We dey kill beat accordingly, alphabetical order Small boy wey dey do things, corizo you bad gam No be start am even for Shrek donkey marry dragon I dey spit flows like imbe, e dey cause disaster Lyrics dey hot beat charge producer inverter, left oral element I'm the hip hop avatar Fuck three sisters in a week Sophia, gift and Agatha Group talking this beat like apc Corizo come with change No tip mil can sign me Keep your chicken change Came from the bottom like mess Try make it to the top Things change Now na jokers baralel we dey pop I came from the above I'm the hip hop Messiah Bring the beat make I redeem am with lyrics and fire Rap turn me to imbe now I dey spit bars Money sweet Sha we tell cartel we no dey slippers Corizo know the guy's name Men dey form Odysseus, na we dey storm beat Murder am, tear am to pieces Tuface plantain boys once thought they were witches If rap na pussy mehn I've fucked alot of bitches Laugh rappers wey wan beef me cuz them dey learn When oromi boys dey send money egboma boys dey learn Corizo take it easy let by gones be by gones She wan dey spit fire bars She be dragon, it's not my fault jare I'm only doing hardcore, alekpoma girls, muzicoka don pack all To be like Pablo dangote still has to practice But the Pablo enugbo he's an upcoming artist Corizo is the name, still on the quest to the fame Drop flows like bomb, Afghanistan una go wey I'm a wolf without a pack, but I still dey commit My flows are very nasty, make Dem to vomit, drop my shit back to back Now I'm feeling like drake I never plug in, she don dey feel the dick Haters trynna bring me down but still them no fit No mind dem na me dey Ghana, they chop shit I go from C to the O to the R to the I to the Z to the O When I dey burst people dey die My flows are very nasty, e dey smell like methane When I start to burst you go see all the boys them dey maintain
MORE...[+]

Set Hate ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Hate ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.