Home › Ringtones › Gara - Skiibii

Gara - Skiibii

free ringtone for iPhone & Android phones

@Besan
338
15 Sec

Gara - song lyrics

I chop life sotey I need toothpick
Ni adugbo mi eh, surulere ni eh
Ni bi ti mogbe eh
Ti mu suffer gan
Ti mo ni mama, ti mo ni papa eh
Girls them no send me, ni gbati mo kra

Eledumare funmi ni money eh
Ti mo wa jaiye eh
Now them don dey show, kpelo ju aye
Omo me I no dey see them, mo ne wo far away
Now I don dey chop (?) Hallelujah eh ah

{Pre-Chorus}
Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o
Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oon gara
Story long, the Story long
Five star to more grace, the story long
Back then, I dey struggle to belong
Right now when I show them dey show me love
More grace, I thank the Lord
Peep wey underrate then, them dey show remorse
Ask bara wey dey 'lere, dem dey show me love
Nigga man, e no easy o to be boss
Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o

Mo ni Bye bye to poverty o
Mo jaiye mi properly o
I dey travel go oversea o
Oluwa cover me o
Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oon gara

Anytime I show for area
O gara, o gara o, o gara
Eledumare funmi ni money
Wan ni mo gara, mo gara o, mo gara
All my fans wey dey for oversea
Wan ni mo kpara, mo kpara o, o kpara
Scatter the floor when I show for your party
Gara o, gara o, Oon gara

Top 100 PUBG Ringtones
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones

Similar ringtones:

20
@Lilla
2,560
Haha You know I gotta do it again, right? Aooooh Yeah B B Big Bang Oh Eh Oh Yeah Oh Eh Oh Take the party down! Oh! hotな夏の太陽 It's about time 始めよう Time to party yeah for sure Take the party down! Oh! みんなで遊びに行こう 俺だちとcome on and let's go 夏だぜパーティタイムだよ そして 踊れ! on dancefloor もっとmovin' groovin' イカしたbody Say! B.I.G to the 'BANG' 騒ぎな朝までjust dance! ガラ ガラ ガラ GO オレたちのway La La La La La 踊りな my sexy lady 盛り上がれeverybody Don't stop now 'JUMP JUMP' Don't stop now 'JUMP JUMP' BIGBANG rocks the night Oh Eh Oh BIGBANG rocks the night Take the party down! Oh! もう 胸がハジけそう 音にノッテいこう 行けるとこまでいこう Take the party down! Oh! 側に来て give you some more 全てを忘れちゃおう Come on and feel the real in my flow... そして ここで二人 ずっと bumpin' shakin' 踊ろうよハニー Say! B.I.G to the 'BANG' これからまだまだjust bang! ガラ ガラ ガラ GO オレだちとsay Na Na Na Na Na 手を上げてmy sexy baby 声出してeverybody Don't stop now 'JUMP JUMP' Don't stop now 'JUMP JUMP' BIGBANG rocks the night Oh Eh Oh BIGBANG rocks the night Oh Eh Oh T.O.P (Hey) My style my steez so fresh so clean Never fallin just keep k keep jumpin' See her, get low, on flo, fo, show She gon make it go pop p pop so let's go yo We gon let it all out tonight girl See the name T.O.P up in lights girl Everybody knows we up and they down So let me see you shake shake that around It's on, Feel the beat pump through the speakers, Man the myth the hope of the future G-D it's me in the flesh Top to bottom so freshly dressed (yeah) I'm here to get down Lose control take hold of the sound Bring it up up up off the ground BIGBANG no doubt we gon turn it out. Fo sho! Say! B.I.G to the 'BANG' 騒ぎな朝までjust dance! ガラ ガラ ガラ GO オレたちのway La La La La La 踊りなmy sexy lady 盛り上がれeverybody Don't stop now 'JUMP JUMP' Don't stop now 'JUMP JUMP' BIGBANG rocks the night Oh Eh Oh BIGBANG rocks the night Oh Eh Oh BIGBANG rocks the night Oh Eh Oh Big Bang rocks the night! Oh Eh Oh
MORE...[+]
Top 100 Free Fire Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones

More ringtones from Skiibii:

29
@Stina
5,164
Greatness Skiibii JaySnyth on the Beat In a whip Everything just litty litty Fresh Ice on my neck Ice on my wrist you know (Daz how star do) If you ain't talking money please, don't call me for a show (Daz how star do) Ten milli ten million for a show (Daz how star do) Never oh never to be cut unfresh (Okay!!) Daz how star do Daz how star do Daz how star do Oracle, how do star do? (Like I do) Daz how star do (Okay) Daz how star do (Okay) Daz how star do (Okay) Oracle, how do star do? (Like I do) Ehn, when when when you see a star Star always dripping with swag I pull up in a white lambo With my doo-rag call me Rambo Teni, Abijawara bi ẹkun Ti wọn ba ti ri mi gbogbo wọn ma ṣi 'lekun Ri ah ri oh ra ra eh Star no like to talk too much Star like to keep it cool (Daz how star do) But if you vex star oh star go give you two punch too Eeehhh, I'm a superstar layeee Sandal Kati lese mi oh Mo gb'ade sori bi Oba ni oh Ice on my neck Ice on my wrist you know (Daz how star do) If you ain't talking money please, don't call me for a show (Daz how star do) Ten milli, ten million for a show (Daz how star do) Never oh never to be cut unfresh (Daz how star do) Okay Daz how star do Daz how star do Daz how star do Oracle, how do star do? (Like I do) Daz how star do (Okay) Daz how star do (Okay) Daz how star do (Okay) Oracle, how do star do? (Like I do) Mo ri ẹ mo jiga Enemies middle finger Star wear ágbádá and knicker Ask Reeky baby that's my nigga Mo ri ẹ mo jiga Enemies middle finger Star wear ágbádá and knicker Ask Reeky baby that's my nigga What, what you really want from me Stars don't do beer only Hennessy Five bars bitches in my Mercedes And loving it, star nikan len ta si What you really want from me Stars don't do beer only Hennessy Five bars bitches in my Mercedes And loving it, star nikan len ta si Daz how star do Daz how star do Daz how star do Oracle, how do star do? (Like I do) Daz how star do (Okay) Daz how star do (Okay) Daz how star do (Okay) Oracle, how do star do? (Like I do) Yeah See the swag in my Shaku Me repeating my baffs issa taboo It's not me you will catch with a Baloo Even this my legwork is Kanu (hehehehe) Daz how star do (what?) She see wood game she say that's Bamboo (that's Bamboo) We don't really use to do over kaku (over kaku) Don't bother checking price on the tag (don't check it) Grab you in the back In my bathroom (that's right) In the glove compartment of my car too (are you serious?) Anytime that you say you want to pass through (anytime) Anything you see there I dash you (just take it) The style is in the attitude (in the attitude) It's not just earrings and tattoo (What?) Ko'n ṣe iwe t'on le ka ni school (expensive) Sọ fun awọn ọmọ yẹn kọ be careful, be careful, be careful Ice on my neck Ice on my wrist you know (Daz how star do) If you ain't talking money please, don't call me for a show (Daz how star do) Ten milli, ten million for a show (Daz how star do) Never oh never to be cut unfresh (Okay) Daz how star do (SWAPS) Daz how star do Daz how star do Oracle, how do star do? (Like I do) Daz how star do (Okay) Daz how star do (Okay) Daz how star do (Okay) Oracle, how do star do? (Like I do)
30
@Adrienn
1,707
(Niphkeys, Niphkeys) (Uhn) Look back and na me call you Come close, make I comfort you Check phone, I don inbox you (yeah-yeah) CashApp, make I load you (ahn-ahn) Sweet life no go injure you Slow down, malo gbe ishan ju (malo gbe ishan ju) Clear eye, make you see road Money long, be like network oh (money long, be like network oh) Shey you no see say, shey you no see say I dey try? (I dey try) I get you for my mind (I get you for my mind) Baby, no be lie (baby, no be lie) Shey you no see say, shey you no see say I dey try? (I dey try) I get you for my mind (I get you for my mind) Baby, no be lie (baby, no be lie) Bobo dey travel, bobo dey gbadun Lavida loca, make I go throwback L'aye l'aye oh, l'aye l'aye oh Bobo dey travel, bobo dey gbadun Lavida loca, make I go throwback L'aye l'aye oh, l'aye l'aye oh (Oh-oh, oh) Ta'ka oshi danu (Oh-oh, oh) Mo ta'ka oshi danu (Oh-ohh, oh) Ta'ka oshi danu (yeah) (Oh-oh, oh) Ta'ka oshi danu (Oh-oh, oh) Mo ta'ka oshi danu (Oh-oh, oh) Taka oshi danu (yeah) Shey you no see say, shey you no see say I dey try? (I dey try) I get you for my mind (I get you for my mind) Baby, no be lie (baby, no be lie) Shey you no see say, shey you no see say I dey try? (I dey try) I get you for my mind (I get you for my mind) Baby, no be lie (baby, no be lie) Bobo dey travel, bobo dey gbadun Lavida loca, make I go throwback L'aye l'aye oh, l'aye l'aye oh Bobo dey travel, bobo dey gbadun Lavida loca, make I go throwback L'aye l'aye oh, l'aye l'aye oh Bobo dey for you, bobo dey for you Bobo dey, bobo dey for you Bobo dey for you (oh, oh, oh) Bobo dey for you, bobo dey for you Bobo dey, bobo dey for you Bobo dey for you (oh, oh, oh) Look back and na me call you Come close, make I comfort you Check phone, I don inbox you (yeah-yeah) CashApp, make I load you (ahn-ahn)
30
@Mao
46,016
Gbefun, eh o collect Owole, owo net Kpakam, body too correct Oh no, no, no, erima no forget Moni ko gbefun, o collect Owole, owo net Kpakam, body too correct She say she love me, eyan Loveth Sensima Why you dey fall hand, Benzema? Why you wan dey dull am? Sensima This kind dance you dey dance I'm doing the singing You' doing the dancing (Sensima) Ah woyiwo Why you wan dey do me long thing? Shey o gbe ino sori o? Why you dey do me strong thing? (Ya ya) Woyiwo Why you wan dey do me long thing? Shey o gbe ino sori o? Why you dey do me strong thing? Gbefun, eh o collect Owole, owo net Kpakam, body too correct Oh no, no, no, erima no forget Moniko gbefun, o collect Owole, owo net Kpakam, body too correct She say she love me, eyan Loveth Sensima Why you dey fall hand, Benzema? Why you wan dey dull am? Sensima This kind dance you dey dance I'm doing the singing You' doing the dancing Benzema Why you dey fall hand, Benzema? Why you wan dey dull am? Sensima This kind dance you dey dance I'm doing the singing You' doing the dancing Benzema Baby, shamanama je ka jo Go down, down-down, to ba gbe ino l'owo mi ka no A ni ko ju'ba idi, oya ju'ba idi fun daddy yo Oh baby, ju'ba idi, oya ju'ba idi fun daddy yo L'eni meta Shamana l'ori meta (poko) Sho ma wole l'oni, meta? (Poko) S'ase gbo wo l'oni meta, l'oni meta Shamanya l'oni meta (poko) Carry my money l'oni meta (poko) E wo ago mi, l'oni meta Gbefun, eh o collect Owole, owo net Kpakam, body too correct Oh no, no, no, erima no forget Moniko gbefun, o collect Owole, owo net Kpakam, body too correct She say she love me, eyan Loveth Sensima Why you dey fall hand, Benzema? Why you wan dey dull am? Sensima This kind dance you dey dance I'm doing the singing You' doing the dancing Benzema Why you dey fall hand, Benzema? Why you wan dey dull am? Sensima This kind dance you dey dance I'm doing the singing You' doing the dancing Ah woyiwo Why you wan dey do me long thing? Shey o gbe ino sori o? Why you dey do me strong thing? (Ya ya) Woyiwo Why you wan dey do me long thing? Shey o gbe ino sori o? Why you dey do me strong thing? Ya-ya-ya-ya (Swaps) Gbefun Owole Kpakam She say love me, eyan Loveth
30
@Joana
42,542
(Runcheckk) Oh-ah Whoa-whoa-whoa, wah Escala, ayy, yah-yah Long time, long time, I dey mad over you Took me long time to get over you (get over you) Now, I don man up, now, I don strong Now, I get chicks wey dem dey for London Now, I'm on chills Now, I don know when I get the fine things When I get the- Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Shey you no dey fear face? Shey you say you get craze? Because I gentle, you wan dey take space Shey you know I get taste? (Huh-uh-uh) You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe mor'ogo Giddem, giddem, slow-slow Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe mor'ogo Giddem, giddem, slow-slow Skiibii Mayana
MORE...[+]

Set Gara ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Gara ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.