Home › Ringtones › Forward Ever - Nayo

Forward Ever - Nayo

free ringtone for iPhone & Android phones

@Nuria
68
20 Sec

Forward Ever - song lyrics

Gemini yo, Tule
Waola playin' it, yeah-yeah, yeah-yeah
Erh, stubborn boys at the back (yeah, nah-nah-nah)
DJ Wobeti (forward) yɛnkɔ (ever)

Every thing we dey do
Some people dema eyes dey inside (dema eyes dey inside, oh-oh)
For them, we for no progress
And we for no reach wonna lime-light
(We for no reach wonna lime-light) yeah
They don't wanna see we good
So, they always puttin' us at the bad side (putting us at the bad side)
Yeah-eh, and if it be only them
We deɛ, we for never live a good life

Nanso eh-eh-eh
Walahi, them lie bad
What they dey do self be small, they for try hard
Yeah-eh, Nyame nti yɛnsɛe da
And we know say wonna hustle will surely pay back
See, we only focus on our big dreams
So, we no go make any bad man frustrate we
Yeah, this year deɛ we dey gee
So trap we as many as you like, we go jemi, jemi

Them dey monitor with evil intentions to run you down
But, don't give them any attention
Smile always don't ever frown (don't ever frown, yeah)
So, so, they for know say you too, you no sheda dey ground
Me self, I know say many go hate me more
After hearing this sound, sound, yeah

Yɛrekɔ y'anim tɔɔn, we no dey see any backbitter
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn, we no dey care about any backbitting (yeah)
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn, we no dey see any backbitter (yeah-eh)
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn, we no dey care about any backbitting
Backbitting, say

Failure no dey define you
Sack every negativity around you
Let only positive people dey behind you
Your success in this world depends on you
You've got the qualities, so they go try to slow
Your movements with some petty things wey they know
Say e go easily block your chance to blow
So, you for be steady about how you dey show

Them dey monitor with evil intentions to run you down
But, don't give them any attention
Smile always don't ever frown (don't ever frown, yeah)
So, so, they for know say you too, you no sheda dey ground
Me self, I know say many go hate me more
After hearing this sound (yeah, Tule) sound, yeah

Yɛde gyedie saa ara, yɛrekɔ y'anim
Yɛadeleti anibere biara a ɛbɛba yɛn tirim'
Yɛhyɛ summ' sɛ kusie, daa ara yɛnhwɛ yɛakyi
Ma ehuu aka yɛn, dabɛn da? Ɛsɛ w'ani, hmm
Na sɛ mɛshoto mpo a, gyesɛ me firi
Nso, jie gidigidi, yɛbɛkɔ y'anim
Ebuei, ahokyerɛ paa na sɛ ɛyɛ nomee mpo a
Nyame a Ɔhata soro ne yɛn akokyɛm daa

DJ Wobeti, w'ani tua sɛ yɛsii mu akyɛ
Na yɛnam awiam' yɛrepɛ nwunu mu ahyɛ
Obi nnim a obi kyerɛ ansa yɛabue mu ahwɛ
Until then, we dey on the low, oh, oh, oh (say)

Yɛrekɔ y'anim tɔɔn
We no dey see any backbitter (we no dey see them o)
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn
We no dey care about any backbitting (we no dey care o, oh-oh)
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn
We no dey see any backbitter (I say we no dey see them, eh-eh)
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn
We no dey care about any backbitting (we no dey care, we no dey care o)

Yɛrekɔ y'anim tɔɔn
We no dey see any backbitter (we no dey see them, eh-eh)
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn
We no dey care about any backbitting (we no dey care o, oh-oh)
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn
We no dey see any backbitter (I say we no dey see them, eh-eh)
Yɛrekɔ y'anim tɔɔn
We no dey care about any backbitting (we no dey care, we no dey care o)

Charley, we no get time for then things anymore
Tsssw, charley, we dey think, we dey think, agyei!
We only focus on our big dreams
So, we no go make any bad man frustrate we
Yeah, this year deɛ we dey gee
So trap we as many as you like, we go journey
E no be how far wey dey hold things all?

Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 Civilization VI Ringtones

Similar ringtones:

30
@Jasmijn
214
Baby gotta get yourself together (yeah) Pushing it, through the shit Moving till you good and it's forward, forward Keep on pushing it moving till we good and its forward, forward 'Till we get right back, yeah I'm just tryna need somebody (I might just need somebody out there) Trying to be somebody Keep on pushing it moving till we good and it's forward I might just need somebody Trying to be somebody Keep on pushing it, pushing till we move and it's forward Keep on pushing it, pushing till we good and it's forward 'Till we get it right back Hope you understood right beside you through the woods Pushing till we good, pushing till we good Hope you understood right beside you through the woods Keep on pushing it moving till we good and it's
30
@Andela
918
How can life be standing still When everything seems to be going downhill? How do I follow my instinct If I don't feel anything to begin with? I know it may Sound like a lie But I can't remember the last time I felt alright Let me out Let me out This room is nothing but a prison cell The walls are closing in It was over before it even began So this is where it ends? Put a gun to my head And fast-forward since I'm destined to fail either way Get it over with I've spent too many years trying to fix myself So you want to help? Well, it might be too fucking late Tell me, why should I even care? When nothing goes my way No ambition, no desire No motivation or willpower No ambition, no desire Life is getting darker as the hole gets deeper Get it over with Get it over with
MORE...[+]
Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones

More ringtones from Nayo:

30
@Francesca
467
Verse 1 Sitting at home with your woman gone Everyday you hear the same song She's out late and never makes time for you Same place but you're worlds apart Same dreams you both once had What you live is a life that's so empty And when she's back she wants to relax She lays the rules no questions asked It doesn't bother her what you do And when she finally comes around It's all about, why is this, why is that Tell me how long can you pull through Chorus She can't love you like I can She can't make you feel like the man That you are it's time you took a look at you She will never treat you right It doesn't make no sense to hold tight What you need is this African Girl Verse 2 She loves you but never has the time Yeah, she cares but is she ever there? It's tough love, I don't really think so You speak it's hard for her to listen What you need she doesn't understand She could never give you what you want And when you're out she's wandered again You spend the night trying to locate Your woman is she really yours You say it's hard to start again It's even worse to keep hanging in Baby you deserve much better Bridge Who knows what you long for Who knows what you need Who knows how to love you Be your everything (I can be your everything)
MORE...[+]

Set Forward Ever ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Forward Ever ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.