Home › Ringtones › Follow You (feat. Tony Warp & Tayo) - Chike & Simi

Follow You (feat. Tony Warp & Tayo) - Chike & Simi

free ringtone for iPhone & Android phones

@Lovisa
34
20 Sec

Follow You (feat. Tony Warp & Tayo) - song lyrics

Chyko * Tony Warp * Tayo

I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know

Power and fame the world and it's jewels
I want it all, watch me as I make my moves
I never wanna be regarded as a lame dude
If you vex this Skololo omo you go chop two
Chop two bawo, this life no be fight
We no dey fight against flesh and blood no be by sight.
Cause the power and the fame and the glory in your name
Na wetin the devil go use to play you like a game Bro
Oga no dey waste my time
Am just trying get paid while am still in my prime
It's not a crime to get hunnies and booze, stay on my cruise
I don't harm nobody men I think I'll fine
Yo You think you'll be fine? My guy that na lie
The money, honeys and the booze will leave you behind
But the Lord is calling you to be one of a kind
As for me, I go follow Him cause He is Divine

I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know

Oga, trying live a better life is the motive
Am only a slave to what's been promoted
I been through the rough my gee, e hard die
Just trying put this feelings aside for free
But I've been so dark no doubt, I been trapping like Kodak, I didn't get the full picture
New lecture now I get, so I won't regret
Now I put my sweat in God's shoulders till I loose my breath
Thank God for your life ma gee
We the salt of the earth bro, no be Maggi
If you wanna be saved you gata study Bible
Don't be idle while worshipping idols
Be a doer of the word, no just dey hear am
I know you love God but you gats to fear am
To be a Christian no be by mouth
But am really glad that you followed this route

I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know

I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know

Top 100 Naruto Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones

Similar ringtones:

15
@Eliot
4,998
I'll follow you I'll follow you Like a dream Till the end I'll follow you Like a dream Till the end Just like a dream I'll follow you Like a dream Till the end I'll follow you Like a dream Till the end Just like a dream I'll follow you I'll follow you I'll follow I'll follow I'll follow I'll follow I'll follow I'll follow I'll follow... I'll follow you Like a dream Till the end I'll follow you Like a dream Till the end Just like a dream I'll follow you Like a dream Till the end I'll follow you Like a dream Till the end Just like a dream I'll follow you I'll follow you Like a dream Till the end I'll follow you Like a dream Till the end Just like a dream I'll follow you
MORE...[+]
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 One Piece Ringtones
Top 100 Roblox Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones

More ringtones from Chike & Simi:

30
@Jordanka
4,758
30
@Petja
153
Let the night fade away (fade away) I wanna see her I wanna see her tomorrow (see you tomorrow) My body no fit stay one place Anytime, anytime Anytime wey I see her pass by Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Give me love make I own Make I carry you come my world And if you come no letting go And if you come no catching cold I get a skill wey I like to show Bad guy with a heart of gold I don tell you, now you know I can't keep this on a low Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am oh Tell am oh, tell am oh That I really love am oh Love am oh, love am oh Say we go marry each other Ibeji, ibeta That I want it all with you That I want it all with you
30
@Gergana
3,793
Some people wey you meet Go show you good loving Oh them go come your way No let them go away For me I hold, for me I hold my baby For me I hold, for me I hold For me I hold, for me I hold my baby For me I hold, for me I hold Some people in your life Are there to make you smile Oh they will take your pain And give you so much joy For me I hold, for me I hold my baby For me I hold, for me I hold For me I hold, for me I hold my baby For me I hold, for me I hold Some go tell you, say na you be one and only, call you baby Some go promise, when time come them fail When the times are good them go call you Boo Them go stand beside, claim to love you When the times are hard them go just bail Na why I hold, na why I hold my baby, na why I hold Na why I hold, na why I hold, na why I hold my baby so Na why I hold, na why I hold For me I hold, for me I hold my baby, for me I hold, for me I hold
MORE...[+]

Set Follow You (feat. Tony Warp & Tayo) ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Follow You (feat. Tony Warp & Tayo) ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.