Home › Ringtones › Do Me - Crayon & Yaba Buluku Boyz

Do Me - Crayon & Yaba Buluku Boyz

free ringtone for iPhone & Android phones

@Kotryna
214
30 Sec

Do Me - song lyrics

Baby fresh I love this beat
Okay
Wah wah wah

Show me your waist work
I go give you the moonwalk
We fit do am for tiktok
And I for like make we link up
Link and link pure
Show me your footwork
You too bad na wetin sup (oshey oh)
If them like make them jealous
If them like make them jealous
I still dey love up

Ma sé mi bényé oh, baby ma sé mi bényé
Don't do me, don't do me now
Don't do me, baby don't do me like that
Ma sé mi bényé oh, baby I dey here for ya
Don't do me now

Don't do me, don't do me, baby
If them want find you, make them come find me
If e concern you, e concern me
If them want try you, them want try me
If e concern you, e concern me
I'm in boat, make them cho cho cho
If e concern you, e concern me
If them want touch you, them want touch me
If e concern you, e concern me

Ordinary text I dey para goni
I no want hear say another man follow back e don enter
Me I go kpa kpa kpan chido mental
Don't do me
All the love wey you give e don do me
And as you fine like this e don do me
And as you sexy like this e don do me
E don't do me

Ma sé mi bényé oh, baby ma sé mi bényé
Don't do me, don't do me now
Don't do me, baby don't do me like that
Ma sé mi bényé oh, baby I dey here for ya
Don't do me now
Don't do me, don't do me, baby
If them want find you, make them come find me
If e concern you, e concern me
If them want try you, them want try me
If e concern you, e concern me
I'm in boat, make them cho cho cho
If e concern you, e concern me
If them want touch you, them want touch me
If e concern you, e concern me

(Ordinary text I dey para goni)
(I no want hear say another man follow back e don enter)
(Me I go kpa kpa kpan chido mental)
(Don't do me)
(All the love wey you give e don do me)
(And as you fine like this e don do me)
(And as you sexy like this e don do me)
Baby don't do me)

Don't do me
Don't do me
Baby don't do me like that
London
Don't do me
Don't do me
Baby don't do me like that

Top 100 Civilization VI Ringtones
Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Bollywood Ringtones

Similar ringtones:

15
@Iestyn
163
Girlie love Girlie love Where she go o? Watch this now Baby are you down fi the weekend? Yes mi a put it in your deep end Promise there would be no loose end When you attack mi nah defend Categorically speaking Anytime I see you girl I am weakening Yes Hennessy done kick in Fingers on mi body do the tickling I no dey like Omoge wey dey sarewa Big up mi girl call Shalewa I no dey like Omoge wey dey kiakia Big up mi girl call Shalewa And she want it on the low (low low low) Seh she liking my paroll And I give her on the low And she wanna take control Girl I like the way you do me And the way you ko Funmi You're my one and truly I like the the way you do me Girl I like the way you do me And the way you ko Funmi You're my one and truly I like the the way you do me Number one o Number one o You're mi number one o No another one o Number one o Number one o You're mi number one o No another one o (Got me now) Too many girl them a want me So many girl them a love me So many girl them a front me But a you alone make me irie You dey with me from the jump Girl na you dey make my heart dey pump You pick me up when I was dumped Do me I do you girl equals baby bump Tell them make them try their luck Baby them no reach you Even if them make you their subject Baby they can't teach you And she want it on the low Seh she linking my paroll And I give her on the low And she wanna take control Girl I like the way you do me And the way you ko Funmi You're my one and truly I like the the way you do me Girl I like the way you do me And the way you ko Funmi You're my one and truly I like the the way you do me Number one o Number one o You're mi number one o No another one o Number one o Number one o You're mi number one o No another one o Mi hear say the girl dem ah want mi All the girl dem ah love me When the girl dem ah want me They wanna use an ah dump me And we know the girl, them a jump me Me yell the killer when they scum me Me and the vision don' know it Me no the girls, dem ah love me
MORE...[+]
Top 100 Among Us Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones
Top 100 Free Fire Ringtones
Top 100 Battlefield 5 Ringtones

More ringtones from Crayon & Yaba Buluku Boyz:

30
@Goda
256
Wawawa eh eh Blowtime wawawa Emi ni gomina Emi ni senator Emi ni commodo I get everything wey u need There is no murmur here oh Fine fine kele for corridor This life is a metaphor Na my jam dem dey mental for (Onono) Shalewa oh pe awon ore wa Jalo jaiye ori wa lo Anywhere wey i dey na turn up Moni ko pe awon ore wa Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh) Anywhere wey I dey na fire (Yeh yeh) Confidence ojesun (Ehn) Confidence ojesun (Ehn) Over confidence Mr confidence O yeh o (Ehn ehn) Confidence ojesun (Ehn) Confidence ojesun (Ehn) Over confidence Mr confidence O yeh o Confidence you know say I be Mr confidence Anytime I show I dey come correct You know say I like to dey tap current When we connect Mr confidence You know say I like to dey compliment Anytime me show me dey come correct Mr confidence get too much finesse Mtcheeww what else Awon doubting Thomas oh (Owe) They can't get enough oh (Owe) Nabania wey go show case oh Re you down (Dami lo hun) Awon doubting Thomas oh (Owe) They can't get enough oh (Owe) Nabania wey go show case oh Shalewa oh pe awon ore wa Jalo jaiye ori wa lo Anywhere wey i dey na turn up Moni ko pe awon ore wa Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh) Anywhere wey I dey na fire (Yeh yeh) Confidence ojesun (Ehn) Confidence ojesun (Ehn) Over confidence Mr confidence O yeh o (Ehn ehn) Confidence ojesun (Ehn) Confidence ojesun (Ehn) Over confidence Mr confidence O yeh o (Ehn ehn) Confidence ojesun (Ehn) Confidence ojesun (Ehn) Over confidence Mr confidence O yeh o (Ehn ehn) Confidence ojesun (Ehn) Confidence ojesun (Ehn) Confidence ojesun (Ehn) Confidence ojesun (Ehn)
30
@Varvara
238
Yeah yeah yeah Wawawa, oh Crayon, oh I just wan' know if we dey in sync I just wan' know if we dey in sync yeah yeah yeah yeah yeah yeah I just wan' know if we dey in sync If we dey in sync yeah yeah yeah yeah I know wan' rush the matter I know wan' force the matter I wan' know if you get more for your Jeans Make I no go jinx am, I know wan' fuck up oh Your fragrance on my mattress Too set omaema, undress my diva If I hear say me I leave her, wawawa Yeah yeah yеah Give am (give am give am) I dеy give am (give am give am) I know I got to give am (give am give am) She no believe am, ooh As omo didun (didun didun) I dey give am She no fit to believe am She say I cut her liver, oh no yeah say I just wan' know if we dey in sync I just wan' know if we dey in sync yeah yeah yeah yeah yeah yeah I just wan' know if we dey in sync If we dey in sync yeah yeah yeah yeah Grapes and strawberry things Break fast in bed before wake up Baby girl me I got you layed up Everything about hits different Everything about hits different Your face and the kiss and the touch And the sex that we had, hits so different Hmm Karma na bastard I don't wanna lose you Baby girl you gots assure me now I love you till infinity yeah, oh Love you till infinity yeah yeah Give am (give am give am) I dеy give am (give am give am) I know I got to give am (give am give am) She no believe am, ooh As omo didun (didun didun) I dey give am She no fit to believe am She say I cut her liver, oh no yeah say Give am (give am give am) I dеy give am (give am give am) I know I got to give am (give am give am) She no believe am, ooh As omo didun (didun didun) I dey give am She no fit to believe am She say I cut her liver, oh no yeah say I just wan' know if we dey in sync I just wan' know if we dey in sync yeah yeah yeah yeah yeah yeah
MORE...[+]

Set Do Me ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Do Me ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.