Home › Ringtones › Dem No Born Us Together - Brymo

Dem No Born Us Together - Brymo

free ringtone for iPhone & Android phones

@Saga
918
20 Sec

Dem No Born Us Together - song lyrics

My way nah way
Your own nah your own oh
Naso e dey
Reach where we dey today so
Everybody dey try-try
We dey catch feelings, we dey cry-cry
Life e sweet if you smart, thrive
You do better things, you go thrive-thrive

Dem no born us together
Dem no born us together, oh oh
Why you dey pull my trouser?
You dey pull my trouser
Ahah, shey dem born us together
Dem no born us together, oh oh
Eh, why you dey look for wahala?
You dey look for wahala

E get the way
Wey better pass our own oh
I talk, you talk
E better pass own oh
Everybody dey try-try
We dey stammer till we say baba
Life journey nah fine wine
The longer you live, you go thrive-thrive

Dem no born us together
Dem no born us together, oh oh
Why you dey pull my trouser?
You dey pull my trouser, ahah
Shey dem born us together?
Dem no born us together, oh oh
Eh, you dey look for wahala
You dey look for wahala

Dem no born us together
Dem no born us together, oh oh
Why you look for wahala?
You dey look for my trouble, ah
Shey dem born us together?
Dem no born us together, oh oh
Eh, why you dey look for wahala
You dey pull my trouser

Eh, ah, ararabe, eh, ah
Who dey?
Dem no born us together
Dem no born us... Ah

Dem no born us together
Dem no born us together, oh oh
You dey look for wahala
You dey, look for wahala
Shey dem born us together?
Dem no born us together, oh oh
Eh, why you dey look for wahala
You dey pull my trouser, ahah

Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Naruto Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones

Similar ringtones:

30
@Fruzsina
8,263
My mama told me when I was young, we're all born superstars She rolled my hair and put my lipstick on, in the glass of her boidoir "There's nothing wrong with loving who you are," she said 'Cause he made you perfectly So hold your head up, girl and you'll go far, listen to me when I say I'm beautiful in my way, 'cause God makes no mistakes I'm on the right track, baby, I was born this wayon't hide Don't hide yourself in regret, just love yourself and you're set I'm on the right track baby, I was born this way (yeah yeah) Oo, there ain't no other way, baby I was born this way, baby I was born this way Oo, there ain't no other way, baby I was born this way, right track, baby I was born this way Born this way, hey, I was born this way, hey I'm on the right track baby, I was born this way, hey I was born this way, hey, I was born this way, hey I'm on the right track, baby, I was born this way, hey Ain't no stoppin' us now, we're on the move (hey, hey) Ain't no stoppin' us now, we got the groove (yeah) There ain't no stoppin' us now 'Cause baby, you're a firework, come on, show 'em what you're worth, Make 'em go, "Ah, ah, ah", as you shoot across the sky 'Cause baby, there ain't no stoppin' us now, we're on the move (oh, oh, oh) Baby, you're a firework (yes, you are) We got the groove (oh, oh, oh) Baby there, ain't no stoppin' us now (there ain't no stoppin' us now) We're on the move (oh, oh oh) Come on let your colors burst (come on, yeah) We got the groove (oh, oh, oh) 'Cause I was born, this way! This, way
MORE...[+]
Top 100 PUBG Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 Civilization VI Ringtones

More ringtones from Brymo:

30
@Callan
4,580
Ara n mbe Ti mo fe da Karaye ma pa kadara da O n mbe, o n mbe Ara n mbe O n mbe, o n mbe, o n mbe O n mbe, o n mbe, o n mbe, o n mbe, o n mbe, o n mbe Ara n mbe Ti mo fe da Karaye ma pa kadara da O n mbe, o n mbe Ara n mbe Ti mo fe da Karaye ma pa kadara da O n mbe, o n mbe Hey now Tell everybody we dey town We getting high n getting down The bills on me another round Hey now That gal in red she has it locked down She twists, she turns, shut down She no dey gree no dey slow down Ma lo fa a gun Mujo jo ko o la agun Omoge dakun Lemomi bi i tattoo High me like grey goose Gimme wings like red bull Omoge dakun Lemo mi bi i tattoo Hey gal u want some My pocket handsome Tele mi lo no ransom Dede bioro bi i scorpion U say u want some My pocket handsome Tele mi lo no ransom Dede bioro bi I scorpion Ara n mbe Ti mo fe da Karaye mapa kadara da On mbe On mbe Ara n mbe Ti mo fe da Karaye mapa kadara da On mbe On mbe If u see a gal u like She ugly or she fine No stand dey look Just make a move say baby pls be mine Ur beautiful 2night Have a drink with me no crime M a gentle man I get small money to spend on u Ara n mbe Ti mo fe da Karaye mapa kadara da On mbe On mbe Ara n mbe She lama kolemole She lama bimolemo She lama shayomayo Ama fenu sheri She lama kolemole She lama bimolemo She lama fayoshayo Ama fenu sheri
30
@Hiranur
799
N ò fara pamọ' fún ẹ òló mi Èé ṣe t'ọ'rọ' rẹ sá ń fún mi N ò ṣ'olùgbàlà Òótọ' ló dùn mo wárí o Káwọn ọ'rẹ' mi lè kó mi yọ lódodo Ìfẹ' nìkan ló kù fún mi Kò s'ẹnìkan tó lè kó mi yọ Àjò layé N ò mọ bí mo ṣe wá o Mo fura pé ibẹ' ni mò ń lọ Òkùnkùn lati wá Òkùnkùn là ń lọ
30
@Shira
275
Ife mi dari jinmin Omo de nse mi Afarawe o se temi Ka da duro ni mo wari Moti so tele tele ri Igboro o ma rerin ri Ijakadi lomu nise Ka ro'nri o b'opo sise Bi nba fa a, won l'ole Bi nba tule, won lo ro Bi nduro won ma mu'ere Bi nba sa won ni mo kere Aba lo aba bo Bo wunwon kan'para won Owun ani lan nani Temi ni temi Awelewa f'ori jinmin Mo lokaaka kin to debi Riro mede o se temi Nibi lile lan b'okunrin Ife re sa loduro timi Odudu ofunfun o pupa Ife re sa lon'munu tumi Ninu eerun at'ojo at'ailera Bi nba fa a, won l'ole Bi nba tule, won lo ro Bi nduro won ma mu'ere Bi nba sa won ni mo kere Aba lo aba bo Bo wunwon kan'para won Owun ani lan nani Temi ni temi Aba lo aba bo Temi lo je la'le oni o Gbogbo igba ti o oba lo Mo mo o pada wa
30
@Svea
1,299
What a life What a wonderful life Of friends and family, together happily What a song What a wonderful song Of fame and shame, and power and glory Viva Viva Hold my hand Make we waka, make we go What a place What a beautiful place Of freedom and pain, the choices we make What a life What a bitch of a life You're right and you're sorry You're wrong and you hurry Viva Viva Hold my hand Make we waka, make we go Oh Today na today We go take this story and make it glory Viva Viva Hold my hand Make we waka Make we go
MORE...[+]

Set Dem No Born Us Together ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Dem No Born Us Together ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.