Home › Ringtones › Celebrate Me - Patoranking

Celebrate Me - Patoranking

free ringtone for iPhone & Android phones

@Sonny
15,601
15 Sec

Celebrate Me - song lyrics

(Giddem, giddem)
(Wi', Wi', Wi', Willis, giddem)
Weh yuh seh?

If I fail, dem go laugh me
Na my mama na him baff me
Dem use excuse dey slap me
Same people, when I turn, dem go yab me
Alright

Tell me, tell me where dem dey
When I dey hustle, I dey try sustain
Every, every Saturday
From Ilaje down to Costain
Abeg, abeg no carry my blessing run
Today na you, tomorrow fit be my turn
Show me love, no go show me python
We be the same for Oluwa kingdom
So me say

Celebrate me, now when I dey alive
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me, now when I dey alive
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back

Elema of Warri, you be big name
Ifeanyi Odii, you be big name
Awaritse, you be big name
My brother Young Don, you be big name
Onyeoma Havey The Don, big name
Foston, Sirgila, big name
Ejele One, you be big name
Obi Cubana, you be big name

Arthur Eze, you be big name
Ben Peters, you be big name
Tom Polo, you be big name
Ochacho Ebelebe, you be big name
Okonjo Eweala, you be big name
Larry Gaga nwannem, you be big name
Oluwa make me a big name
Make I put all my enemies in big shame
So me say

Celebrate me, now when I dey alive
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me, now when I dey alive
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back

Gimme-gimme, wetin I deserve
If I suppose dey, no put me for reserve
No go wait 'til I kpai
Before you gimme meat pie

Mike Adenuga, you be big name
Lekki Gardens, you be big name
Kabiyesi Elegushi, you be big name
Obafemi Martins, you be big name
Dammy Oloyon, you be big name
Ibrahim Mahama, you be big name
Sledge for Ghana, you be big name

Spoy Chukwudi, you be big name
Chief Ikuku, you be big name
NASA Research, you be big name
Alfred Temile, you be big name
Charlie Akpuruka, you be big name
Big Lamz, CB, big name
Emma Baggie, Billie Boom, you be big name
Afunsho Ferra, you be big name
Batura Long Cash, you be big name
Oluwafizzy

Celebrate me, now when I dey alive
Appreciate me, now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me, now when I dey alive
Appreciate me, now when I dey alive (now when I dey alive)
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back (fake am for my back)

Gemstone still the boss
You dun' kno
Weh yuh a seh?
(Giddem, giddem)

Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones

Similar ringtones:

30
@Desislava
822
Shizzy Hmmn oh eh Eh oh eh Are you ready to celebrate oh celebrate oh eh Oh eh see e oh eh I am ready to spend my money oh Spend my money oh oh eh L'adugbo mi oh Tinti yooo Wizzy baby oh celebrate oh eh L'adugbo mi oh Tinti yooo Wizzy baby oh celebrate I am singing i am singing Singing my song I am chilling i am feeling good Mo n jaiye lo I dey with fine Deborah She be fine fine lady oh Her body nice and sweet Her body just causing commotion Moji l'owuro, mo b'eleda mi wi Ko so mi sire Ko je ki n k'ore de'le Ehh ori mi gbami oh Eleda mi gbami oh K'owo ma bami oh Moni e ba mi s'amin oh Hmmn oh eh Eh oh eh Are you ready to celebrate oh Oh eh see e oh eh I am ready to spend my money oh Spend my money oh oh eh L'adugbo mi oh Tinti yo Wizzy baby oh celebrate L'adugbo mi oh say Tinti yooo Wizzy baby celebrate oh See i no send you I no look uche face I no beef you I just dey thank God for my grace I no envy brother I just dey do my thing my way I no see badman Mama dey always pray for me yeah Life life life life life life na jeje Ehh live your life and i live my life I live it jeje Ehh ori mi gbami oh Eleda mi gbami oh Maje k'on pami oh Moni e ba mi s'amin oh Hmmn oh eh Eh oh eh Are you ready to celebrate oh Oh eh see e oh eh I am ready to spend my money oh Spend my money oh oh eh L'adugbo mi oh Tinti yo Wizzy baby oh celebrate oh L'adugbo mi oh say Tinti yooo Wizzy baby oh celebrate oh
MORE...[+]
Top 100 Bollywood Ringtones
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Toca Boca Ringtones
Top 100 Civilization VI Ringtones
Top 100 League of Legends Ringtones

More ringtones from Patoranking:

MORE...[+]

Set Celebrate Me ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Celebrate Me ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.