Home › Ringtones › Carry - Rema

Carry - Rema

free ringtone for iPhone & Android phones

@Ruka
2,207
20 Sec

Carry - song lyrics

(Higo)
Another banger

Hmm, she carry front, hmm, she carry back, hmm
She get hip, hmm, and her belly flat, hmm
She get front, hmm, she get back, a-hmm
Baby, you bad, a-ha
And I go give you pass mark, a-ha (hmm)

Me I no go yimu-yimu, but I dey forget myself when I see you
Baby girl, you look so simple, but your body dey do me evil
Hmm, Obianuju, this love dey do me juju, juju
Round twenty-two (twenty-two)
This night I no go fit belle full

This your ikebe (ikebe, ikebe, ikebe)
This your ikebe dey give me charm (ikebe, ikebe, ikebe)
Girl, you dey motivate my jam (ikebe, ikebe, ikebe)
Tell me anything you want I go do (ikebe, ikebe, ikebe)
Girl, I go dey by your side every day
Dey your side every day

Hmm, she carry front, hmm, she carry back, hmm
She get hip, hmm, and her belly flat, hmm
She get front, hmm, she get back, a-hmm
Baby, you bad, a-ha
And I go give you pass mark, a-ha (hmm)

See me see wahala o, hmm, palava o, uh-huh
Wey pesin ikebe don dey cause (baby o, baby o)
She dey cause plenty confusion (hmm, baby o)
She dey cause plenty commotion, hmm
Oh baby o, oh baby o
Anytime I, anytime I, anytime I, anytime I (hmm)
Anytime I look at you, baby, you dey make me do like fool
Me I dey agụụ na-agụ m, agụụ na-agụ m, agụụ na-agụ m
Baby, come make you give me food
'Cause me I don dey hungry for you

Me I no go yimu-yimu, but I dey forget myself when I see you
Baby girl, you look so simple, but your body dey do me evil
Obianuju, this your love e dey do me juju
This your body dey do me juju, hmm

Hmm, she carry front, hmm, she carry back, hmm
She get hip, hmm, and her belly flat, hmm
She get front, hmm, she get back, a-hmm
Baby, you bad, a-ha
And I go give you pass mark, a-ha (hmm)

Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones

Similar ringtones:

30
@Matthew
1071
Carry on, carry on You get what you get and then it's gone Kiss you goodnight, say your prayers Hear your feet float down the stairs Carry on, I'll carry on Come on down, come on down Can you hear me when I'm singing out? She got swept up in the flood Lost my mind but not my love Come on down, come on down Kill that cigarette But don't go down without me, ah Hold me close again Can only love you if you let me in You're the light, don't let me go dark You're the light, don't let me go dark Ooh-ooh, ooh-ooh, ooh-ooh We wrecked everything It's not you, it's me We'll turn around at the sound that breaks with the dawn We'll carry on, we'll carry on Kill that cigarette But don't go down without me, ah Hold me close again Can only love you if you let me in You're the light, don't let me go dark You're the light, don't let me go dark Ooh-ooh, ooh-ooh, ooh-ooh Ooh, ooh-ooh, ooh-ooh, ooh-ooh Kill that cigarette But don't go down without me, ah Hold me close again Can only love you if you let me in You're the light, don't let me go dark You're the light, don't let me go dark You're the light, don't let me go dark (la-la-la-la-la-la-la) You're the light, don't let me go dark Ooh-ooh, ooh-ooh, ooh-ooh
20
@Rosica
425
Mmm-mmm Mmm-mmm Carry me Home to Birmingham To my Sarah-Ann To where I grew a man Mmm-mmm carry me Away from this old war I don't wanna fight no more I just wish it would end Mmm-mmm [CHORUS] Here I'm tied down and homesick And that old wind just blows so freely Why can't it take me along Mmm-mmm carry me With you ramblin' wind It's the place you've been I wish I was home again Mmm-mmm Mmm-mmm [BREAK:] (humming on top) [CHORUS] Here I'm tied down and homesick And that old wind just blows so freely Why can't it take me along Mmm-mmm carry me Home to Alabam To Sarah's homemade jam To old red mountain land Mmm-mmm carry me With you ramblin' wind It's the place you've been I wish I was home again Mmm-mmm Mmm-mmm
19
@Ellinor
0
They call me Lollepop yeah... I dey my own no mean say I no want, yo I just wanna do my things on a nor-nor norm Pour the water for the fire wey dey burn, yo Na your matter I go carry all alo-lo-long See that girle wey dey hala for the town Somebody call the Po' She got a man down I nogo let you go Follow you up and down No call me daddy yo Carry your hands down Iye Say me I no badu Omege mi shakara gi ga egbu mmadu See now all of my niggas dey shegbadu She rough she bad and she come fine too Hmm Say me I no badu Omoge mi shakara gi ga egbu mmadu See now all of my niggas dey shegbadu She rough she bad and she come fine too Oh baby carry go Go-go... go-go I wanna see you go Go-go... go-go Doh reh mi lah ti doh Doh-doh... doh-doh Aboro koto boh Boh-boh... boh-boh Oh baby carry go Go-go... go-go I wanna see you go Go-go... go-go Doh reh mi lah ti doh Doh-doh... doh-doh Aboro koto boh Boh-boh... boh-boh You like this egwu Shey e dey enter for your body Omalicha nwa gbaba egwu I wanna see you shake body Shey you like this egwu Shey e dey enter for your body Omalicha nwa gbaba egwu I wanna see you shake body... Body opor por por Aburukutu whyne your bum bum bum Oya call me lolle opor por por I go spray you money opor opor por o Body opor por por Aburukutu whyne your bum bum bum Oya call me lolle opor por por I go spray you money opor por por Oremi take it slow This kind thing e dey speed so high Make me want to dey spend my dough Tigh me up I don loss my mind Hmm oje And everyday... Me I just dey wanna see you only Carry all your body put it on me This kind feeling e no funny, oh yeah Oh baby carry go Go-go... go-go I wanna see you go Go-go... go-go Doh reh mi lah ti doh Doh-doh... doh-doh Aboro koto boh Boh-boh... boh-boh Oh baby carry go Go-go... go-go I wanna see you go Go-go... go-go Doh reh mi lah ti doh Doh-doh... doh-doh Aboro koto boh Boh-boh... boh-boh
MORE...[+]
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 One Piece Ringtones
Top 100 PUBG Ringtones
Top 100 Game Bgm Ringtones
Top 100 Naruto Ringtones

More ringtones from Rema:

30
@Freyja
487,918
30
@Birta
72,936
30
@Anita
66,633
20
@Helga
99,245
30
@Elisabet
26,460
MORE...[+]

Set Carry ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Carry ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.