Home › Ringtones › Calabash - Frankie Jay

Calabash - Frankie Jay

free ringtone for iPhone & Android phones

@Shahed
150
15 Sec

Calabash - song lyrics

Hmm uh oh oh yea yea
On the beat it's C Major
If you get big bum bum
Enter line
If you no Dey wear pant
Enter line
If you no Dey wear bra
Enter line
But if you no get yansh
Oya leave the line!Ehen!
This one na him I like
E dey make me sing
Like a lullaby
You no know wetin
You Dey do the guy
The bum bum dem big
Them dey look alike,look alike
This one na do or die
Anything you want
Na him I go buy
This bum bum make me feel alive
Why I no go like yansh
Who I am
Who I am

This one na gratitude gratitude
I just wan thank God for what God give you
I no fit lie girl I'm in love with
You,shey I fit bath with you?
This one na gratitude gratitude
I just wan thank God for what God give you
I no fit lie girl I'm in love with you
Shey I fit bath with you?

This your bum bum big like elephant
The way you dey shake
You go break the ground
The wey you Dey do
You go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash!
Bum bum like an elephant
The way you dey shake
You go break the ground
The way you Dey move
You go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash!
Bum bum like an elephant
The way you dey shake
You go break the ground
The wey you Dey move
You go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash!

Big bum bum enter line
If you no Dey wear pant
Enter line
If you no Dey wear bra
Enter line
But if you no get yansh
Oya leave the line Ehen!!!
This one na him I like
E dey make me sing like a lullaby
You no know wetin
You Dey do the guy
The bum bum them big
Them dey look alike
Look alike
How much be your bride price
I go pay
Money dey owa nle
I no dey negotiate
I got fine fine girls
All over the place
I be baba for the girls
I be Frankie Jay,Ehen!

This your bum bum big like elephant
The way you dey shake
You go break the ground
The wey you Dey do
You go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash!
Bum bum like an elephant
The way you dey shake
You go break the ground
The way you Dey move
You go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash!
Bum bum like an elephant
The way you dey shake
You go break the ground
The wey you Dey move
You go wound a man
The way you dey roll like a calabash
Calabash!

It's Stormatique on the mix!

Top 100 Free Fire Ringtones
Top 100 Minecraft Ringtones
Top 100 Civilization VI Ringtones

Similar ringtones:

MORE...[+]
Top 100 Naruto Ringtones
Top 100 One Piece Ringtones
Top 100 Fortnite Ringtones
Top 100 Genshin Impact Ringtones
Top 100 Attack on Titan Ringtones

More ringtones from Frankie Jay:

MORE...[+]

Set Calabash ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Calabash ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.