Home › Ringtones › Bunieya Enu - P-Square

Bunieya Enu - P-Square

free ringtone for iPhone & Android phones

@Himari
2,342
30 Sec

Bunieya Enu - song lyrics

Eiyeh (Eiyeh)
Oh oh oh (Oh oh oh)
Oh oh oh oh oh!
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate

We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank God its Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate

We thank god ooh
Baba you too much oh
We thank god oh
You too much oh
You too much oh
That's why we celebrate let's celebrate

Now put your hands in the air
Move them up like you just don't care
I dey say we dey pop champagne
Jubilate and no complain oh
Na so we dey doam everyday
Kpata kpata we dey kneel down and pray
Scatter them we dey start to the grace oh
Na ti we men oh

Ima no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
So make it
No mind them oh
No do gra gra
No send them oh
Come join body oh
We blend them
Make you they tell them say

Thank god it's Friday
And I go rockam like my birthday
Ohh
I'm so excited
So everybody show your style eh
How sweet they celebrate

Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie duya enu
How sweet they celebrate
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie duya enu
How sweet they celebrate

We thank god oh
Baba you too much oh
We thank god oh
You too much oh
You too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

How sweet they celebrate
We dey jubilate
Omo no playe he
'Till make no dey underate
Now we dey calculate
You dey dey speculate
Me I no send them oh
No send them oh

But Thank god it's Friday
And I go rockam like my birthday
Ohh
I'm so excited
So everybody eh
Move your body eh
How sweet they

Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie be duya enu
How sweet they celebrate
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie duya enu
How sweet they celebrate

We thank god oh
Baba you too much oh
We thank god oh
You too much oh
You too much oh

Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie ya enu
How sweet they celebrate
Bunie be duya enu
Bunie be duya enu
Bunie be duya enu eh
How sweet they celebrate
Ima no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu

Top 100 Attack on Titan Ringtones
Top 100 Toca Toca Ringtones
Top 100 Black Desert Ringtones

Similar ringtones:

MORE...[+]
Top 100 Civilization VI Ringtones
Top 100 World of Warcraft Ringtones
Top 100 GTA5 Ringtones
Top 100 Call of Duty Ringtones
Top 100 Overwatch Ringtones

More ringtones from P-Square:

25
@Dara
3,776
Girl I know say you dey wonder why Why do people fall in love It could be for the game of pleasure I don't know But when it comes to lust Girl that's for sure If you and I can turn these things around Na you Be the one that makes me smile And it's true Na only you Fit give this love a chance to reign Baby don't go All because of Ifunanya Ifunanya Because of ifunanya Onye m'bu n'obi Na because of Ifunanya Ifunanya Because of ifunanya Onye m'bu n'obi Nne biko biko don't go Because of ifunanya Onye m'bu n'obi Baby biko biko don't go Because of Ifunanya Ifunanya Onye m'bu n'obi Now I know say I done realize There is something within us Na those things wey dey make me sometimes Dey lose my trust Is knocking on your door And na so E go dey pursue you dey go go go REPEAT My love is knocking on your door I'm standing all alone On my own Nne Nne Don't you see I'm waiting for so long Don't let this love to fall Don't keep me waiting under the rain Biko Ifunanya Nyelum Aka Ifunanya onye m'bu n'obi Biko Ifunanya Nyelum aka Ifunanya onye m'bu n'obi Onye m'bu n'obi Biko Ifunanya Nyelum Aka Ifunanya onye m'bu n'obi Biko Ifunanya Nyelum aka Ifunanya onye m'bu n'obi Onye m'bu n'obi (till fade)
15
@Althea
55,222
MORE...[+]

Set Bunieya Enu ringtone on an Android Phone:

1. Select Download Ringtone button above.
2. Go to Settings app.
3. Select Sounds & Vibration.
4. Select Phone ringtone.
5. Select Ringtone from Internal Storage.
6. Click the Apply button.
So after only a few basic steps, you have successfully done the default ringtone on your phone running Android operating system with the pop songs you want.



Set Bunieya Enu ringtone for your iPhone:

1. Select Download M4R for iPhone button above and save to your PC or Mac.
2. Connect your iPhone to your PC or Mac via its charging cable.
3. Launch iTunes and drag the .m4r to the Tones folder (Under "On My Device").
Hopefully, the guides for configuring ringtones for iPhones and Android phones will make it simple for you to replace the uninteresting default sounds on your phone with your own personal favorites.



Browse 5,000,000+ free ringtones by categories:

Thanks for letting us know
Your feedback is important in helping us keep the 1Ringtone community safe.
Close

X

#1 Ringtone App - top ringtones for free!

logo
Login with Google Login with Facebook

By joining, you agree to Terms of Service & Privacy Policy.

Upload a ringtone

You can upload MP3, WAV, M4A, OGG, M4R, ACC format files.

By selecting 'Upload' you are representing that this item is not obscene and does not otherwise violate Terms of Service, and that you own all copyrights to this item or have express permission from the copyright owner(s) to upload it.

Before uploading, please read our Privacy.